Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,549 members, 7,861,617 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 03:31 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me (7613 Views)
My First Experience In Wooing A Lady, An Edo Girl / Nigerian Reacts As Man Sucks Edo Girl's Boobs Inside Public Swimming Pool (pics) / Before And After You Jam An Edo Girl On Bed (2) (3) (4)
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 4:38pm On Dec 09, 2018 |
Make u no fear.. Irregardless of the negative sterotypes u dey hear about edo babes like dat the man wey dey marry dem no dey survive and dem too dey do italo runz plus decimal 10:10 tinzs ... Edo girls are very good. One tin about them is dat dem dey very traditional and dem sabi cook wella.iyam telling u as an edo guy. See my igbo friend Martin0..ever since he tasted an edo chick he never went back. 2 Likes |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 4:41pm On Dec 09, 2018 |
marvin906:make i call my esan sister. Midehi oya show |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by CaptainMitch: 4:46pm On Dec 09, 2018 |
How do you know have you lived with them Saffi: 1 Like 1 Share
|
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Twoclans(f): 4:50pm On Dec 09, 2018 |
lefulefu: Martin0 @ bolded hmmmmmmmm 1 Like |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 4:53pm On Dec 09, 2018 |
Twoclans:there's one edo chick martins dey always track here nau..happy sunday my dear |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 4:56pm On Dec 09, 2018 |
Saffi:dont build ur conclusion on wat u read on nairaland o. 1 Like |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 5:10pm On Dec 09, 2018 |
I’ve had personal experiences with 4 different edo people. I’m sorry but I’ve concluded that they’re evil people. lefulefu: 1 Like |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 5:11pm On Dec 09, 2018 |
Yup CaptainMitch: |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 5:17pm On Dec 09, 2018 |
Saffi:hm where they guys? |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 5:18pm On Dec 09, 2018 |
Yes and 1 girl who was my close friend. lefulefu: |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 5:22pm On Dec 09, 2018 |
Saffi:agh sorry for ur bad experience.on behalf of dem i apologise |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by marvin906(m): 5:52pm On Dec 09, 2018 |
lefulefu: all of them ekpoma,uromi,and all.. their girls own dey deir body
|
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by youngds: 6:27pm On Dec 09, 2018 |
Jacqueline22:Before I proceed you be Esan? 1 Like |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Twoclans(f): 6:49pm On Dec 09, 2018 |
lefulefu: Marty tracks everything in skirt. He is nairaland lover boy. I am cool dearie. Abeg take Sunday kiss 2 Likes 1 Share |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Homeboiy: 7:12pm On Dec 09, 2018 |
Me wey don dey Edo state for years never date Edo babe All that glitters are not Gold 2 Likes |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Jacqueline22(f): 7:37pm On Dec 09, 2018 |
youngds: Am from Edo stat |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Godons1: 7:49pm On Dec 09, 2018 |
Op, majority of Edo girls are hot tempered, fetish and money conscious. I can only date their girls or do friends with benefits with them. But I can never marry them. Fear no go allow me try am. So you know, I leave in Benin. 3 Likes
|
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 7:51pm On Dec 09, 2018 |
Edo slander will not be accepted,like what the Bleep am I reading on this thread Op.....Edo women are the most submissive women in the world,You can take this info to the bank..... If Edo woman don like You,You are finished as in people go dey ask whether you give am love mellecine.....talking abt a traditional African woman,an Edo woman is the definition The only drawback abt them is that they are too emotional and hot tempered 4 Likes |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 7:56pm On Dec 09, 2018 |
Saffi: Saff,I want to fight you....oya draw the first blood |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:02pm On Dec 09, 2018 |
Onijagidijagan: They are loyal and submissive to a fault and they expect same from you 2 Likes |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:06pm On Dec 09, 2018 |
Are you from edo state InvestorO: |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:06pm On Dec 09, 2018 |
Jacqueline22: Ogbe ma gba ye oo |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:08pm On Dec 09, 2018 |
Saffi: Yes baby,any ish? |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:12pm On Dec 09, 2018 |
Ohhh. Well from what I know, edo men are InvestorO: |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:19pm On Dec 09, 2018 |
Saffi: Caring |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by MissRaine69(f): 8:20pm On Dec 09, 2018 |
Onijagidijagan: |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:20pm On Dec 09, 2018 |
marvin906:uromi girls dey hot headed sha but not all oo |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:22pm On Dec 09, 2018 |
Lol well I won’t say anything InvestorO: |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by MissRaine69(f): 8:23pm On Dec 09, 2018 |
Onijagidijagan:What exactly is the issue here? The fact she is from Edo or her anger issues? You are coming across as someone who has some preconceived notions about women from Edo. Do women from other areas not have anger issues? It sounds like a maturity issue rather than an Edo problem. 4 Likes 2 Shares |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:31pm On Dec 09, 2018 |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:43pm On Dec 09, 2018 |
I’m Yoruba InvestorO: 1 Like |
Re: I'm Dating An Edo Girl What's Your Advice For Me by Nobody: 8:45pm On Dec 09, 2018 |
Twoclans: 1 Share
|
Silicon Babes Vs Natural Babe / 7 Qualities To Look-Out For In Women You Date / My Idea Of Feminism
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |