My Funny Experience Around My Crush - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Funny Experience Around My Crush (1274 Views)
| My Funny Experience Around My Crush by Nobody: 6:33pm On Mar 15, 2019 |
Dem ask me question for class unexpectedly today as I dey try to cordinate English ... I see my crush dey laff at me with her friends .... omo I begin stammer like old testament Moses . |
| Re: My Funny Experience Around My Crush by Adasun(m): 7:15pm On Mar 15, 2019 |
Crush dat never knw u existed |
| Re: My Funny Experience Around My Crush by Fidelismaria: 7:44pm On Mar 15, 2019 |
Check My signature Buy her something By the time you buy her better skincare and haircare Na she go become your crusher |
| Re: My Funny Experience Around My Crush by DonroxyII: 8:14pm On Mar 15, 2019 |
Chai, that time our crush dey cut our minds!! |
| Re: My Funny Experience Around My Crush by Nobody: 8:01am On Mar 16, 2019 |
DonroxyII:omo I go soon pass dat zone na just time I Bleep up sey I tell m sey I get crush on m since then na cruise n dey use me catch |
| Re: My Funny Experience Around My Crush by Nobody: 8:25am On Mar 16, 2019 |
Dee9977:Bad move. You shouldn't have told her |
| Re: My Funny Experience Around My Crush by DonroxyII: 8:40am On Mar 16, 2019 |
Dee9977:You fvcked up by insulting her heritage ... you don't call a girl's home off ...you don't insult her "poverty state" .... it ain't her fault she was born there !! Now, she just made you realise how much she is ready to get outa there whatever it takes .... |
Share Your Funny Experience Visiting Your Lover Who Lives Under Someone • My Funny Experience With This Beautiful Muslim Lady • My Funny Experience At Airforce Base Kaduna... • 2 • 3 • 4
Mention One Thing You Learnt From Nairaland • Funny And Interesting Nigerian Pre-wedding Photos Compilation • 8 Professions That Makes It Hard For Ladies To Get Husband