Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,480 members, 7,808,750 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 04:19 PM

Oga Landlord 21+ - Literature (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Oga Landlord 21+ (201433 Views)

My Wizard Landlord (A True Life Story) By Attire Literature / “OGA MADAM” – Late Night Short Story! / ONOME My Landlord's Daughter (humor, Erotic And Romance Thriller) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (37) (Reply) (Go Down)

Re: Oga Landlord 21+ by Rasmodox101(m): 1:48pm On Jun 11, 2020
Haha!
Ebe like say everybody wey dey dat yard na upcoming comedian o, craze people every where.
Thanks op
Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 3:50pm On Jun 11, 2020
Lakesc:
Thanks op, youngest landlord fit win gold for olympics oh..

you go contribute buy am form? lol.
Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 3:51pm On Jun 11, 2020
Rasmodox101:
Haha!
Ebe like say everybody wey dey dat yard na upcoming comedian o, craze people every where.
Thanks op

you are welcome... I go recommend them to AY

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by Lakesc: 6:27pm On Jun 11, 2020
Elvictor:

you go contribute buy am form? lol.
Haha! Thanks op..
Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 6:46am On Jun 12, 2020
OGA LANDLORD 21+



Subtitle: F*ck Fakers.



-Episode 31



Me: I know say na joke you dey joke oh, because the mood wey I dey now. As I dey look you like this, you dey naked already.

Eni: you like f*uck like this, na you no come my dey give you am everyday, but... For now ehnn... I nodey in the mood.

Me: I dey laugh, anywhere you drop the mood you better go carry am, 'cause as I dey like this... Na to rapw you full my head.

Eni: em never reach that level na, you sef.. I go give you fu*ck, so wetin you go give me?

Me: *my d*ick start calming* wetin you want my give you?

Eni: you know say our rent go expire next Month, I want make you add two Months later.

Me: only?

I jumped out of the bed like hungry tiger and carried her to the bed, I laid her on the bed. The way her bumshort commot for her waist shock her, I nofit wait to pull the shirt and bra... My di*ck don dey drive me crazy.

I tear the fu*cking pant and carry one of her leg mount on my shoulder, use my di*ck knock for her cli*t to open the door for me to enter. She started releasing love juice, and I love that.
I penetrated inside her w*et pu*ssy, and started hammering her like a tiger.

Me: ahhh! ahhh!! *our skin making kpakpa sounds*

Eni: landlo...ord ooohhh! you don kill me oh.

When I wanted to cu*m, I pulled out of her pu*ssy and c*ummed on her lips, she pushed me on the bed and I lay down, she pulled of her shirt and unclasped her bra.

Mounted me with cowgirl reversed style, slowly slowly she rocked my di*ck to life. The way her ass cheeks vibrate anytime she got to the base, I nofit help but they mo*an nonstop with her, the way she moves her pu*ssy walls was first class.


Me: Eni aaahhh! You have killi me oh! I ammmmm cummmmmmmiiinnngg... *I mo*an out loud as the sweetness scatter my brain*

Eni: assshhh! Ooohh!! cummmm inside me, aaahhh ahhh! *bouncin faster*

After few minutes we started another round, this time she faced me riding and her bo*bs were bouncing, I just grabbed the two sweet melons as she dey ride me like stallion.

We went on and on, I come dey wonder if we go ever stop. After the fifth rounds, I laid on the bed beside her tired and drained, Eni get mind come dey jerk my di*ck wey don stressed out.
She tried it but my di*ck don go recession, she come position her mouth for the tip to su*ck am.

Me: come wetin you wan do?

Eni: make we do another round na, I like the way you dey f*ck me hard.

Me: my papa born only me, I no wan come out for television say I die on top woman.

I came down from the bed and she came down to, knelt on the sofa and positioned her yansh for doggystyle.

Me: you no hear wetin I dey talk, carry your things dey go oh... We start to f*ck for 1pm, now em don knack 4pm... You still wan fu*ck? No be me and you go do that one.

Eni: you want make we do am by force bah? You want make everybody come inside this room to come see say you dey fu*ck another person wife.

I no even get strength to come dey argue with am, I ran enter my bathroom lock the door. I on shower start to dey sing, nothing wey I go tell hor*ny woman when she see d*ick in between my legs to leave me hand.

She started knocking and shouting, when she tire. She fine the road to her house waka go, I come open door to see one thousand naira I drop for my TV stand missing, I for go collect am back oh if no be say I dey avoid another round.

After I used the towel clean my body, I enter kitchen go park rice. I finished three plates of rice, come empty pot join. Se*x na big work oh, after I ate finished.. I came out of my room to go receive better air outside when I met Charity singing in verandah.

Charity: one day, as I was going... I hear landlord dey do aaahhhaaa eeehheemmm uhmm..

Me: this one you dey sing Chacha, who all is well? *i position my chair sit down*

Charity: how many rounds ona go sef?

Me: wetin be rounds sef, abeg leave me hand oh.. I no get strength to talk as I dey like this.

Charity: you and Calabar wife dey fu*ck, I dey for your window dey watch as you dey use your hammer dey hamm.... *I use my hand cover her mouth*

Me: wetin be your problem, them download corrupt file for your head, what if person hear you.

Charity: *I remove my hand from her mouth* I go zip my mouth, if you show working.

Me: I no sabi work oh.

Charity: yard oh! make ona come out to come hear wetin I wan talk *shouting*

Me: take take! *i give her 1k note*

Charity: I no know say you be cheerful giver, the way you dey knack am ehnn.. I like am, continue.

Me: no come ask for more money, I no even get to give you.

My phone started ringing inside the house and I rushed inside the house to see Mikel number as the caller ID. I picked the call.

Mikel: guy, come now now...

Me: come where?

Mikel: come catch big fish.

Is this one alright? Ngwuanu did I tell this one that am a fisherman?


TBC...

3 Likes

Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 6:47am On Jun 12, 2020
OGA LANDLORD 21+



Subtitle: F*ck Fakers.



-Episode 32



Me: guy, the time I call you for morning, I no tell you say I wan become fisherman, wetin come bring this one na?

Mikel: *laughing* mad man, come meet rich and powerful ladies wey go better your life, I don send the address, ten minutes appear there.

He ended the call, thank God say I don baf oh. I quickly ran into the bathroom and took a sharp shower, ran out to rub my cream.
Use my most expensive perfume wey I dey only use on important occasion, come carry my best out fit knack. I was looking like flying, wore my most expensive shoe.

I waka come out, some of my tenants started hailing me, I dey in a hurry so I enter bike go look for a drop. I took a drop and entered, we drove to a very secluded area.
The guest house dey hidden.
I called Mikel when I got to the gate.

Me: Miko, guy where you dey na? I dey the gate of that place.

Mikel: wait... I dey come.

Some minutes later he came out of the gate laughing, hope say this guy no mean that fisherman something. If not, I go make sure say em drown for any sea em carry me go.

Me: why you come dey laugh? Hope say you never start to kolo.

Mikel: Viko! see the way you dress like person wey wan go see president, sha... Na governor wife you dey come see.

I no too take the governor wife he said seriously, I hardly even see her on television. I would not be able to recognize, we entered inside the gate and I know say the exterior of the guest house na scam, it was just used to deceive people.

The interior smelt money and riches, I could feel and smell money all over, when we entered the building, I know say the boundary betwixt the rich and poor is the height of earth to the sky.

We got into a big room where two rich women are sitted, they looked extremely rich and breathtaking. My feet was not stable again, the two women looked like people that don't even know what is suffer or poverty, Mikel na tight guy oh. I know say em no go fu*ck me up like Ugochukwu.

Mikel: here is my friend I told you about, my excellency.

The two women looked at us, they were sipping calmly from an expensive glass filled with champaign.
The woman he called excellency turned and examined me properly then a satisfactory grin appeared on the corner of her lips.

Woman1: Mikel, you don't disappoint at all. he is handsome as I like them, hope he is big there?

Fear catch me first, I just dey return from se*x coma, thunder fire that Eni. Make I no fumble for this woman side oh.

Mikel: you can confirm it, yourself.

The other woman who have never said anything since we came in. Got up with the glass she held.

Woman2: Mikel.

She simply said and walked away, he followed her and gave me thumbs up.
The other woman that Mikel introduced me to got up and signaled me to follow her.
We got to a room and she sat on a sofa in a large bedroom, the bed was executive and the room is top class.

Woman: call me Stella, Mikel told me about you..

Me: thank you madam Stella, hope he said good things.

Stella: yes, you want to go into politics, and you need help... Which position are you running for?

Me: *make I dey reason small small, before the woman go suspect me* councillor.

She started laughing, how the thing come funny, I no understand.

Stella: does that one need election, I will make you the representative of your people in the state house of assembly.

Me: wow... Thank God.

She brought out a cup and gave me to drink, I took the cup and looked inside. The content is very dark, mere looking at I can throw up sef.

Stella: drink up! *she command me*

As a good boy with ambition, I drained the cup.

Stella: good boy, what you just took. The moment you open your mouth to tell anyone you have slept with me or about here, you will die.

Fear hold me first, my belle come dey do me somehow to throw up.

Stella: you are now my boy, now strip and dance for me.

She brought out her phone and I spotted the flashlight on, wait wait... This woman wan turn me to intimacy gadget or stripper.

Naso to win election harsh for Nigeria, sugar boys dey try if na wetin them dey do.. To video me naked dancing

TBC...

5 Likes

Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 6:48am On Jun 12, 2020
the episodes are not edited, so pardon me if you find any error...I won't repeat it in my next story.

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by Rasmodox101(m): 10:21am On Jun 12, 2020
Haha, youngest landlord don turn sugar boi!
Abeg me sef hook me up na. Me sef i want to be state representative. Hehe!
Thanks boss u neva disappoint, always serving it hot and intriguing.
But dat Eni sef na machine o! dat kinda woman can automatically shorten a man's life span wit Bleep.
Re: Oga Landlord 21+ by Rasmodox101(m): 10:24am On Jun 12, 2020
Elvictor:
the episodes are not edited, so pardon me if you find any error...I won't repeat it in my next story.
fire on boss, d update clean 4 my eyes, i no notice any errors i was busy reading and enjoying myself to the end. Kudos 2 u!
Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 12:01pm On Jun 12, 2020
Rasmodox101:
fire on boss, d update clean 4 my eyes, i no notice any errors i was busy reading and enjoying myself to the end. Kudos 2 u!
you just dey laugh dey go you no notice, lolz..
Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 12:02pm On Jun 12, 2020
Rasmodox101:
Haha, youngest landlord don turn sugar boi!
Abeg me sef hook me up na. Me sef i want to be state representative. Hehe!
Thanks boss u neva disappoint, always serving it hot and intriguing.
But dat Eni sef na machine o! dat kinda woman can automatically shorten a man's life span wit Bleep.

the available sugarmummy dey in between 90 to 100 years, hope you fit satisfy her? lol
Re: Oga Landlord 21+ by Rasmodox101(m): 12:55pm On Jun 12, 2020
Elvictor:
you just dey laugh dey go you no notice, lolz..
Egg-xactly... lols
Re: Oga Landlord 21+ by Rasmodox101(m): 1:00pm On Jun 12, 2020
Elvictor:


the available sugarmummy dey in between 90 to 100 years, hope you fit satisfy her? lol
Ah! Boss dis one no be sugar mummy again o!
Na sugar grand-mummy levels be dat!
E go be blood sucking things na, cos,
Dem go just suck my young blood and destiny join. Lol
Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 3:25pm On Jun 12, 2020
Rasmodox101:
Ah! Boss dis one no be sugar mummy again o!
Na sugar grand-mummy levels be dat!
E go be blood sucking things na, cos,
Dem go just suck my young blood and destiny join. Lol


lwkmd... this your defence weak me

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by Lakesc: 3:46pm On Jun 12, 2020
Haha! Wonders shall neva end ooh, youngest landlord turned stripper. Op laughter wan kill me for here ooh. Thanks for the update sir...

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by PrinceMon101(m): 6:26pm On Jun 12, 2020
Youngest landlord
You've entered oohhhh��
This one no be sugar mummy ohhh
Re: Oga Landlord 21+ by Reva1(m): 8:35pm On Jun 12, 2020
OP, aw far nah. No update to take hol body this evening?
Re: Oga Landlord 21+ by jthingz: 11:01pm On Jun 12, 2020
NAXO to win election Hard for Nigeria grin grin
Re: Oga Landlord 21+ by Rasmodox101(m): 8:07pm On Jun 13, 2020
This one the house is silent today, hope everything is alright with the boss? @ Elvictor.

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by Vitalvector2017(m): 9:28pm On Jun 13, 2020
Chai Oga Landlord from one gbege to another
Las Las I go follow chop rice nd turkey for your burial......



Op update abeg or shey you dey try prolong him death.... Anyways Well-done oooo

2 Likes

Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 8:46pm On Jun 14, 2020
make ona no vex, na serious electricity issue dey deal with me like this... maybe by tomorrow them go bring am..
for days now, our bulb never shine

4 Likes 1 Share

Re: Oga Landlord 21+ by Reva1(m): 9:58pm On Jun 14, 2020
Elvictor:
make ona no vex, na serious electricity issue dey deal with me like this... maybe by tomorrow them go bring am..
for days now, our bulb never shine

No wahala, as long as you compensate us with plenty updates wink grin

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by Dbeautyy(m): 10:10pm On Jun 14, 2020
Reva1:


No wahala, as long as you compensate us with plenty updates wink grin

You've spoken well. He will have to give us make up update. Op, on you Bluetooth make I connect you to light. The light here is wasting. ..

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by Rasmodox101(m): 7:02am On Jun 15, 2020
Elvictor:
make ona no vex, na serious electricity issue dey deal with me like this... maybe by tomorrow them go bring am..
for days now, our bulb never shine
Eiyah, sorry boss!
Ona bulb must shine and neva cease to shine in Jesus name!
Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 10:12am On Jun 16, 2020
OGA LANDLORD 21+



Subtitle: F*ck Fakers.



-Episode 33



Madam Stella: nobody will see the video, c'mon! start stripping, I don't have time *she order smiling*

I no come understand how I was intimidate by a mere woman, I already signed for it the choice of going back is like being more stupid for coming.
Slowly slowly I removed my clothe and that lustful hungry look appeared on her face, the one a lady has whenever she wants to devour you.

Madam Stella: nice six packs, c'mon hurry up with the trouser *she order with irritation*

My hands fastened on the belt and I unbuckled it, pulled it down before her. My d*ck was just relaxing in my boxer.

Madam Stella: c'mon remove that trash on your waist *she chuckle with air of authority*

I seem to be working like robot, I pulled down my boxer and my d*ick length come into view, she was shocked at my black mamba. It is thick long, about 8inches with lots of veins making it to stand like an assassin.

Madam Stella: you got a big di*ck baby to worship, now shake and wiggle your sleeping co*ck boy!

The way she orders and wanted to control me turns me on, it was a dark part of me I was oblivious of, money don dey control me like suckling.

She was watching at me as my di*ck rose slowly slowly and she wore a satisfactory grin on her beautiful rounded face, she pulled of her gown and remained only on a very expensive pan*t and bra*. That is like gold or something like.

Madam Stella: now turn and shake that ass for me! start naughty boy!!

The dehumanizing treatment has started getting into me, I turned and started shaking my strong butts the way I can... I heard her roar in laughter and I turned sharply.
She unclasp her bra and full rounded flawless twins popped out with thick ni*pples, her bre*asts looks so sweet and alluring.

Madam Stella: come here! crawl to mama and pull off her pant with your teeth, now! *she snap with anger flashing in her eyes*

She knows the act of manipulation very well and knows how to use it to make her lordship know, I quickly crawled on the marbled floor on four. She nodded approvingly as I got to her legs, she lifted my chin up.

Madam Stella: call me master! *she sneer at me*

Me: *I become scared* master!

Madam Stella: now, do what I ask you, my slave! *she thunder*

I knelt before her and crunched her pan*t line with my teeth, I started pulling it down slowly.

Madam Stella: yes, you are such a good slave that makes his master to be a ho*rny bitc*h *she mouthed those words*

I pulled it down her waist regardless of her big a*ss giving me hard time, she crutched the back of my head and pulled it back to her unclad neatly shaved pu*ssy.

Madam: now, lick me up like dog! *she order her eyes close*

I did exactly what she wanted and satisfactory mo*ans escaped occasional "ohhs" and "ahhs"

My har*d d*ick was raging as it stood like pole in betwixt my legs without obstacle, I pulled down her pa*nt and to her toes. She stepped out of it and walked to a long bench that has a soft foam on but covered with a clean and sparking white bedsheet, she lay on it and I automatically know wetin she want. A message when my d*ick dey pepper like say if I no chuk am there I go give.

Madam Stella: come here! Slave.

My feet scampered on their own wills and I got over the table pouring amount of oil on her back, I got to work messaging her back slowly and moulding her flesh softly, she turned and I did the same thing. She allowed me to touch and message her bre*asts and pu*ssy, I was turned on and I wanted to suckl*e her bre*asts.
One slap landed on my face.

Madam Stella: slaves only what their master desired, now jer*k on me. I will feel hot c*um on my body and mouth.

Her order came as relieve to me as I started running my palm up and down, deep throaty mo*ans escaped my mouth.

Madam Stella: cu*m for mommy, she wants to lick your c*um, now pour those sticky ho*t c*um on me, now! *busy messaging my balls and looking at me like horn*y bi*tch*

Me: ahhh! Aaahhh!

I felt my raging di*ck about to burst, she opened her mouth and the first loop of c*um landing in her mouth. It was pouring zigzag landing on her bare bre*asts and parts of her face. After the huge release, I exhaled with relief.

Madam Stella: now, come and kiss mama.

I was skeptical about it, but she urged me on and I landed my lips on her's. She dragged me by the neck and lowered my face vomiting all my c*um from her mouth to mine.

I nearly ran mad as I have my own c*um in my mouth, I ran into the bathroom and rinsed my mouth. Also bath to end the madness, as I dey come out na to wear my clothes bounce.

I came out to she her resting in same position, she threw a cheque to me. I quickly picked it up with surprise, I saw one hundred thousand naira and marvelled.

Madam Stella: get out!! *she yell with fire in her eyes*

I quickly wore my clothe and got lost from the room, na the same time mikel too come out dey happy, I complain to Mikel.

Mikel: guy, na your first time no reason am, na the money and power you dey do am for. Look to the brighter side.

I come dey wonder if any bright side dey the path I dey walk on.
I got to the yard late in the night, immediately I settled pulling my clothes, a knock landed on my door.

Me: who be that na?

Voice: na me, Akpan!

Fear hold me like say no tomorrow, I asked him to enter and he did, wearing a smirk face.

Akpan: oga landlord, you enjoy my wife bah!?

Em come be like say electric wire fall enter my body, I was shocked like say no tomorrow.

TBC...

4 Likes 1 Share

Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 10:13am On Jun 16, 2020
OGA LANDLORD 21+


Subtitle: F*ck Fakers.




-Episode 34



I knew he had got along with this news, what I didn't know is how and from who. I wanted to confuse my enemy, I started laughing like a mad man and fell on my bed rolling and laughing so hard that tears nearly dropped from my eyes.

Me: enjoy your wife? *hahahas* how I go enjoy your wife? she be jollof rice or na fried rice you marry as wife wey I go enjoy am?

Akpan: *seem confuse* m..y my... *he smile knowingly* you know say I get big love for you, you don help me sotay I come dey wonder whether you be my brother, you even give me three Months grace when I no get money to pay.

Me: all these your tory na true, I no understand why you come dey tell me all these things?

Akpan: em get one man wey marry for my village, him and wife come go city, three years later the woman die *my eyes bulge* you know wetin kill am?

Me: *I shrug* iffa know wetin kill am I for nodey listen to the story, Calabar.

Akpan: *he clears his throat* the woman dey knack with the gate man 'cause her husband get pim pim but the gateman get ogbogidi in between his legs, as them dey knack gateman die and wife die, na later the man come go find out why them dey die... em come know say em wife dey cheat on am, for our village any married woman wey sleep with man apart from her husband. The man go die before seven days if em no go do cleansing.

Me: *fear hold me* hahahahas... This your story go go well for nollywood oh! if you package go give them, the drama go win an award.

Akpan: I don tell you wetin bring me, I wan go eat my wife don prepare my favorite.

He got up and left my room, immediately everything started spinning my room walls started coming together to squeeze life out me, my palms became sweaty and I felt it shaking.
Beads of sweats started forming on my forehead, I felt feverish all of a sudden.

Me: hope say this guy die lie oh, chiaa... I too young to die.

I no come dey think straight again as I start to think zigzag, I come dey wonder if na that particular day I go die or another day, I carried a chair to the frontage and sat on the verandah to think out a way from the mess wey I go put myself.
Before Kelly waka come with em wahala, the guy like bet9ja pass em life, I even hear say em dey sell shirt wey em don buy from market, second hand.

Kelly: youngest landlord, over conscious landlord, man wey sabi the thing. See business dey ground, as I dey tell you like this, them don write our name as millionaires for heaven.

Me: *i come look am first, even wear one short wey don tear* you sure say heaven never start to make mistake, which business wey you wan do wey go make you millionaires.

Kelly: you know say my grandmother na tight chief priestess, she dey even turn goat to money, dey turn human being to goat. Anybody wey hear my family name them go run, you know Dangote? *i nod* na my mama make am rich like that.

Me: *that one make me open my mouth* wait... Wait... Calm down, your granny fit do all these things na ona poor even to feed na wahala?

Kelly: na now you come... Good question, my mama and papa no gree continue the legacy, my grandmother come see say we don too suffer, as I dey waka for road she appear give me this paper?

I took the piece paper he stretched to me, I come dey see Juventus over 2.5, manchester to win, Barcelona 1|1.

Me: iffa hear you well, you tell me say your mother na chief priestess.. You know tell me say she dey coach or na footballer.

Kelly: good question, you see that man friend Fred win 5million last Month. naso my grandmother gather all these sure games from her grave come give me.

He was explaining when we saw Tony approaching with speed, that guy suppose to be crown chief trekker. Em dey commot for early mormor waka round PH come house, any place you no know ask Engineer Tony.

Kelly: hiaa! Toyechukuw, no tell me say you trek from Agip come here oh.

Tony: do I look like your wretched father, well... If you need money to better your life or use for transportation ask nicely and I will give it to you.

Kelly: engineer Tony! I need oh!! na God bring you, see sure game. Just help my life with one thousand naira.

Tony dropped the bag he hung on his shoulder, I think say em wan bring out money. The guy bring out cheque book, na wa oh! for one thousand naira too?

I carry my chair and myself enter room before Kelly go start to beg me, he later knocked sha... But i no answer, the next morning I wake early to reason my life.
I started and my family picture, my papa and mama with me for the portrait.

I carry come down come dey reason my life.

Me: when person hustle don ready like pot of egusi soup, devil go put too many pepper. Man don hustle too feed, person prick godey hustle pass am to chop the money. why everything for this country harsh? na so person godey jump from fire to boil palm oil...

Suddenly two people pounced on my door say them dey knock.

Me: wetin happen again?

I heard loud voices behind the door, person nofit get peace for em own yard.

TBC...

3 Likes 1 Share

Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 10:14am On Jun 16, 2020
OGA LANDLORD 21+



Subtitle: F*ck Fakers.



Episode 35



When their two started quarreling non-stop ignoring my voice, I knew from their voice it must be Mama Veronica and Cindy's mom, the two women will not stop quarreling over everything.
I stopped hearing shout behind the door and a proper knock followed.

Voice: oga Landlord oh!

Me: em nodey house, when em come back ona come.

Is like the person was processing the information like computer.

Voice2: oga landlord, since wey I come this yard I never get peace. Mama Veronica no go gree my rest.

Thankfully they brought the light, I switched on a song and raised it to the highest, the women should consider fighting instead bringing the roofs down with their shout.

Madam Stella called later while I was about going to brush my teeth, I got to my phone and answered the phone call.

Me: hello, good morning madam Stella.

Madam Stella: I want to see you right away, I will send you the address for you to come meet me. Don't keep me waiting.

The call ended immediately and my phone beeped afterwards indicating a message has entered, the last time someone sent me such message for meet-up. I was beaten mercilessly be a soldier man, I grew cold feet even when I walked to the gutter to brush my teeth.

I saw Samuel by the gutter side looking at the water flowing, I paused and watch him. Is this guy alright?

Me: you wan swim?

Samuel: yes oh!

He didn't get what I was insinuating until when I nod my head towards the water in the gutter.

Samuel: God forbid! I see snail inside the gutter.

Me: you wan go catch the snail inside the gutter?

Samuel: *he become confuse* wetin be all these jamb questions this kind Jesus morning?

I ignored him and started brushing my teeth humming Able God, when I was done I went inside the yard and prepared to meet Madam Stella.

I was surprised the address Madam Stella gave me was five-star hotel, I was wondering if the woman has gone mad. I made a decision that I will never engage in anything that will involve se*x in this place, presidential hotel in that matter. No be me and ona oh!

I entered the hotel and located the floor she asked me to come, I met her and a man sitting on different sofa. I greeted both of them.

Stella: my chairman, this is the person I have been telling you about.

The man looks like the ruling party chairman, when Stella called him Chairman. Definitely he is the one.

Chairman: *laughing* this one fit jack ballot box?

I didn't want to say anything, politicians hate confrontation, you will always say yes even to their shit so that you can get whatever you want.

Stella: you can go, Vic.

I got up and bade them farewell, I could hear the man's non stop laugh. He was telling Stella that I will be a tool to her if she can convince her husband to support me, my tell am who I be? mba! I no be mumu.

I called Ugochukwu while I was going home and he picked.

Ugochukwu: you dey police cell? you don rape person wife or you don finally kill yourself?

Me: wetin produce all these questions?

Ugochukwu: you dey always call me when trouble dey your door, see you see trouble.. Ona two dey hold hands dey waka for this life.

Me: thank God you know, this one na small wahala. I just enter small trouble, drive come my yard.

I was grateful that he didn't prolong the issue, I enter yard come dey fine Akpan and em wife.
Thank God their two wan start to dey go shop when I meet them.

Akpan: youngest landlord, good morning.

Me: I don ready, make we go do the cleansing wey you talk.

Akpan: cleansing? *both of them look confuse and suddenly he start smiling* me and my wife dey come.

I nodded and went to the frontage, that is when Ugochukwu arrived and we shook hands.
Akpan and his wife later joined us, they were so happy discussing in the back seat.

When we got to Calabar it was already late, about five pm. We arrived at a compound with a block house, the woman that came out looks like Akpan, probably his mom. They welcomed us warmly like they were expecting us, everything is like a plan.

While we were settled in the sitting room, I brought the matter that took us to Calabar.

Me: *addressing the Akpan's father* papa, I really make mistake. I don come to do the necessary task, as your son don already tell you.

Akpan's father: *clears his voice* the ritual carry plenty money my son *I frown first* cow godey involve.

Me: *I scream* cow!!!

The man nod, ona wan use me do happy christmas bah?


TBC...

4 Likes 1 Share

Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 10:14am On Jun 16, 2020
they have refused to bring the light oh
Re: Oga Landlord 21+ by Dbeautyy(m): 12:25pm On Jun 16, 2020
Elvictor:
they have refused to bring the light oh

You sure say you never collect NEPA wife so? Nice update, thanks.

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by deolutolu(m): 12:51pm On Jun 16, 2020
Hello. Good day. We are in need of fiction writers who are interested in writing for money. A lot of Nigerian youth love to read and some already write for free, so why not get paid for your talent and also hone your creativity? If you're a fan of romance, erotica, thriller, science fiction books and are also good at mimicking what you've read or conjuring your own plot and characters to write a beautiful prose, please contact me at uniquecontent2020@gmail.com

Please attach a previously written sample of fiction writing to your application

Cheers
Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 2:01pm On Jun 16, 2020
Dbeautyy:


You sure say you never collect NEPA wife so? Nice update, thanks.

I celebrated my 18years of celibacy on Earth yesterday, na mistaken identity be this oh! lwkmd.

1 Like

Re: Oga Landlord 21+ by Elvictor: 2:02pm On Jun 16, 2020
deolutolu:
Hello. Good day. We are in need of fiction writers who are interested in writing for money. A lot of Nigerian youth love to read and some already write for free, so why not get paid for your talent and also hone your creativity? If you're a fan of romance, erotica, thriller, science fiction books and are also good at mimicking what you've read or conjuring your own plot and characters to write a beautiful prose, please contact me at uniquecontent2020@gmail.com

Please attach a previously written sample of fiction writing to your application

Cheers


no be small cheers oh!

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (37) (Reply)

Nigerian Politics: How To Publish A Book On Nigerian Politics / Choices: Another Perspective / Ibo Boy Wey Like Yoruba

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 118
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.