I'm Just Confuse - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I'm Just Confuse (567 Views)
| I'm Just Confuse by Be78(op): 2:44am On Aug 30, 2020*. Modified: 12:15pm On Aug 30, 2020 |
..... |
| Re: I'm Just Confuse by finalboss: 3:13am On Aug 30, 2020 |
. |
| Re: I'm Just Confuse by iLearner: 3:32am On Aug 30, 2020 |
She don jazz you Na enh make you quickly bond with am No be egusi soup you chop Na the jazz wey your bro dey always chop be that ![]() |
| Re: I'm Just Confuse by Be78(op): 3:48am On Aug 30, 2020 |
iLearner:haba boss though I put am for mind not to eat from the soup again Sha cause it jst feel weird might not be jazz but I feel real weird |
| Re: I'm Just Confuse by DaddyRochie1642: 5:12am On Aug 30, 2020 |
Oga you have been JAZZED ![]() |
| Re: I'm Just Confuse by 1beat(m): 7:28am On Aug 30, 2020 |
I can't laugh |
| Re: I'm Just Confuse by Be78(op): 7:34am On Aug 30, 2020 |
please I need the female angle on this
couldn't b maybe, she no Sabi cook? |
| Re: I'm Just Confuse by Nobody: 9:44am On Aug 30, 2020 |
Bro you've eaten something else To be frank I don't trust girls that come over to their BF hoses to cook But don't you observe her when she's cooking it like did you see her putting anything from a red piece of cloth inside the soup |
| Re: I'm Just Confuse by Be78(op): 10:04am On Aug 30, 2020*. Modified: 12:16pm On Aug 30, 2020 |
ZINIBANKS:..... |
I'm Just Catching Cruise - Mandy Kiss Begs For Forgiveness Over 100-Men Sex • I'm Just Confuse • I'm Just Going To Be F*cking — To Be Deleted Soon [Picture] • 2 • 3 • 4
Guys Stop Doing This. • What Is The Legitimate Way To Make Money Online? • Beauty Or Brain? My Own Story And Opinion.