Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,460 members, 7,850,607 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 05:41 AM

... - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / ... (10593 Views)

Man Beaten And Thrown Out For Holding Another Man's Fiancee So Tight / Man Reveals His Friend's Girlfriend Of 6-months Is A Married Woman Of 2 Years / My Girlfriend's Pussy Has Become So Tight. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: ... by Nobody: 4:16pm On Sep 01, 2020
ovcwality:
Why will they catch you if she is single, maybe you are not lying which part of the country are you staying
NA LAG I DE..
Re: ... by sacajawea: 4:17pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
shomolu
Shomolu... Kai na proper Lagos be that Oh, life dey happen for there Oh. With this your story like this, shey I no go Park go shomolu like this.
Re: ... by Nobody: 4:22pm On Sep 01, 2020
illicit:


Thank u o.

My Ogbomoso Olosho sef no be 5h
DE DER DE FORM JJC. ABOBI OPEN UR EYES.. EVEN PIKIN NO DE FEAR EM MAMA AGAIN. NA JUST BREAST MILK DE MAKE D PIKIN CALM DOWN
Re: ... by Nobody: 4:26pm On Sep 01, 2020
sacajawea:

Shomolu... Kai na proper Lagos be that Oh, life dey happen for there Oh. With this your story like this, shey I no go Park go shomolu like this.
Lols DIS ONE OF ME. ME SELF I ONE PACK ENTER IKORODU BY NEST YEA O.. I DE LIKE PLACES WEY SMALL SMALL TINS DE HAPPEN ON CODE. I NO MIND D TRANSPORT MONEY TO MY WORK. I JUST LIKE WER E DE HAPPEN ON CODE....... E GET Y
Re: ... by SweetCunt97(f): 4:26pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
if too say dem catch me now and neked me, flog me, video me put 4 media na dat time una go believe person story. dis kind country self I tire
Catch you? Were u doing any wrong? 2 mature adults fvcking does not warrant such and u even in her house. Human being though
Re: ... by illicit(m): 4:26pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
DE DER DE FORM JJS. ABOBI OPEN UR EYES.. EVEN PIKIN NO DE FEAR EM MAMA AGAIN. NA JUST BREAST MILK DE MAKE D PIKIN CALM DOWN


U go still suck d Olosho breast join
Re: ... by Nobody: 4:29pm On Sep 01, 2020
See how the op is so happy, it seems she disvirgin you > grin
Re: ... by Amb1045(m): 4:30pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
lol. U NO DE HUNDLE DE KUNTUS WELL NA. BECAUSE KUNTUS MUST WET, IF E NO GREE WET USE OIL. ABOBI IF I TELL U HOW MANY SHENKESS WEY I DON DISVIRGIN 4 DIS LIFE. HMMM U GO FIT COUNT. TALK OF MY UNIVERSITY DAYS IN 2010 TO 2015. ABOBI U NO KNW SAY P.H BOIS GET EGO. MONEY DE SO KUNTUS DE FOOL HUSTLE. WE DE HOST LODGE PARTY EVERY DAY. ABOBI TIGHT KUNTUS IS D BEST OF ALL KUNTUS .... I REST MY CASE
even though she wet small time Toto done dry back. Hmmm the toto tight I enjoy am but work Dee there. On a normal day I go 4 rounds but this particular girl na two rounds. But the girl dee do me well Wella. I miss her shaaaa.
Re: ... by Nobody: 4:31pm On Sep 01, 2020
illicit:



U go still suck d Olosho breast join
. LOL NO BE OLOSHO I MEAN. ABOBI NA NAIJA PARABLE B DAT..
Re: ... by ovcwality(m): 4:35pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
NA LAG I DE..
They use to catch people that have sex in lag? na im oloshos full am?
Re: ... by Nobody: 4:36pm On Sep 01, 2020
Amb1045:
even though she wet small time Toto done dry back. Hmmm the toto tight I enjoy am but work Dee there. On a normal day I go 4 rounds but this particular girl na two rounds. But the girl dee do me well Wella. I miss her shaaaa.
. YAH I UNDERSTAND. E DON HAPPEN TO ME MANY TIMES SHA. I HAD TO LET HER GO. BUT I TELL HER SAY MAKE SHE DE FINGER HER SELF WEN EVER SHE DE BATH SO D TIN FIT OPEN WELL SMALL. SO DAT WEN SHE COME NEST TIME. I NO TOO STRESS MY SELF. ABOBI TO DISVIRGIN GIRL NO EASY. D BLOOD. E NO EASY. E GET SOME WEY I GO DISVIRGIN FINISH BUT D BLOOD NO GO COME OUT DAT TIME OO. NA WEN DEM DON REACH HOUSE D TIN GO START TO COME OUT. DEM NEARLY CATCH ME ONE TIME SHA. D GIRL NA JUST MUMU GIRL BUT I TANK GOD HOW EVERYTHING TAKE COME OUT
Re: ... by Nobody: 4:38pm On Sep 01, 2020
ovcwality:

They use to catch people that have sex in lag? na im oloshos full am?
CATCH. WHO GIVE I DAT STORY. MAKE I CARY U ENTER IKEJA. MAKE U SEE DEM 4 NORMAL STREET.. WHO DE CATCH WHO. ALL NA WASH
Re: ... by Nobody: 4:40pm On Sep 01, 2020
SweetCunt97:
Catch you? Were u doing any wrong? 2 mature adults fvcking does not warrant such and u even in her house. Human being though
U ARE RIGHT SHA
Re: ... by Nobody: 4:41pm On Sep 01, 2020
thebosstrevor1:
See how the op is so happy, it seems she disvirgin you > grin
ODOGU
Re: ... by ovcwality(m): 4:41pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
CATCH. WHO GIVE I DAT STORY. MAKE I CARY U ENTER IKEJA. MAKE U SEE DEM 4 NORMAL STREET.. WHO DE CATCH WHO. ALL NA WASH
You are confusing me, this your pidgin.....
Re: ... by illicit(m): 4:46pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
. LOL NO BE OLOSHO I MEAN. ABOBI NA NAIJA PARABLE B DAT..

lol, I dey wine u ni

But anytime u are in Ondo state, I will give u free Olosho wink
Re: ... by Nobody: 4:47pm On Sep 01, 2020
ovcwality:

You are confusing me, this your pidgin.....
OGA NO VEX I DON HIGH SMALL.. WEITIN I MEAN BE SEY. MAKE U COME MAKE I CARRY U ENTER IKEJA 4 LAGOS WER I SABI, MAKE U SEE DEM 4 NORMAL STREET... DIS TYPING WAY I TYPE NOW, I JUST PUT MY EYES INSIDE MY PHONE. NA HIGHNESS I DE SO...

1 Like

Re: ... by Nobody: 4:49pm On Sep 01, 2020
illicit:


lol, I dey wine u ni

But anytime u are in Ondo state, I will give u free Olosho wink
OGA I NO WON NACK OLOSH AGAIN OO. 4 THIS NEW MONTH I DON CHANGE. NO MORE OLOSHO. OLOSHO PACK AND GOOOOOO. ABOBI IS NOW A NEW CREATURE. I NO NACK AGAIN.

2 Likes

Re: ... by Edyice: 4:51pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
lol. how u take know.


Na we we

The lady will collect again and again cool
Re: ... by Nobody: 4:53pm On Sep 01, 2020
Edyice:


Na we we
The lady will collect again and again cool
LOL BAD GUY
Re: ... by ihustlehard: 5:10pm On Sep 01, 2020
sacajawea:
First of all Wetin be the Meaning of 'Abobi'?

Olosho wey dey Fvxk for ₦500? Or you meant ₦5000
Abobi Means my nigga, or my guy
Re: ... by ihustlehard: 5:12pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
LOL BAD GUY
My Guy give me number naa,,,like 18years i dey close to ladi lak,
Hope the place np be obalero street or so, na mamas full there
Re: ... by ihustlehard: 5:14pm On Sep 01, 2020
[quote author=Johnbestman post=93466188] name ok
U fit commot am make i chat am
Re: ... by Dareywest001(m): 5:40pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
This woman 4 my compound she don de give me green light since this year. d fact that she is 40yrs but she is very cute and her shape make brain too.. she is a single mother.. na just yesterday afternoon she call me to help her on gen as usual. mean while her child went 4 lesson at d other compound. after I on d gen den I went inside to change d light. abobi to my surprise dis woman hold me oo. tell me say she need me bad and she de very honey now. abobi heat start to comort from my body because I no expect am 4 dat hot afternoon yesterday. she start to kiss me o. I tell her say wat if her son come back or person come nock 4 door, abobi this woman go lock door and unplug her gotv in case person nock she fit lie say I de help her fix the gotv. abobi na so romans take start oo. I kiss tire suck boobi tire. I finger her tire. abobi as she carry my dickson one slot in na em I no gree oo. I tell her say no condom with me and I no get any 4 house and she fit get belle if I come inside.. she laff and she tell me say weda she be small pikin. say she no fit get belle. abobi she start so suck my dickson. na dis one carry me go heaven. so I try to slot in but e too tight. I try try try no way.. but she de wet oo.. I ask her y. she talk say is been very long she had sex. so I ask her to give me oil. na so I put d oil 4 my Dickson. see nackin way I nack dis woman. she come like 2times 4 my body. na so I de beg her say make she no de make noise because of some people way still de around. abobi dis woman sweet die. yesterday was a great day 4 d new month. I really enjoyed dat woman kuntus.. I really come inside the woman oo. my fear b say make she no go get belle 4 me oo.

wait, how old are you?
Re: ... by Dareywest001(m): 5:42pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
if too say dem catch me now and neked me, flog me, video me put 4 media na dat time una go believe person story. dis kind country self I tire
grin grin
Re: ... by blazepascal(m): 5:45pm On Sep 01, 2020
some guys dey jealous op for their mind dem be like why this opportunity no come my way now

2 Likes

Re: ... by Nobody: 5:52pm On Sep 01, 2020
obiekunie2:
picture or i dont believe it. . .
grin
Re: ... by Mozino007(m): 6:12pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
oga na 500 hundred naira 4 lagos here. mean while abobi na port Harcourt slang. abobi means guy or nigga or homie or man.. abi u never hear obaby
Re: ... by Mozino007(m): 6:12pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
oga na 500 hundred naira 4 lagos here. mean while abobi na port Harcourt slang. abobi means guy or nigga or homie or man.. abi u never hear obaby
what 6f wida you?
Re: ... by illicit(m): 6:23pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
OGA I NO WON NACK OLOSH AGAIN OO. 4 THIS NEW MONTH I DON CHANGE. NO MORE OLOSHO. OLOSHO PACK AND GOOOOOO. ABOBI IS NOW A NEW CREATURE. I NO NACK AGAIN.

NACK AGAIN O

Neva BORN AGAIN
Re: ... by Nobody: 6:31pm On Sep 01, 2020
Johnbestman:
NA LAG I DE..
Lai Muhammad.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Can You Date Someone You Can't Marry? / It's Official! Evegran Is The Most Beautiful Woman On NL. / She Does Not Pick My Call

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.