Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,785 members, 7,831,534 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 08:19 PM

If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here - Business (3091) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here (4805709 Views)

If You Are (uber/Taxify (bolt) e-hailing Partner In Port Harcourt, Come In. / If You Are Uber Partner In Abuja, Please Share Your Experience Here / See How To Register As An Uber Partner In Lagos Or Abuja (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3088) (3089) (3090) (3091) (3092) (3093) (3094) ... (5700) (Reply) (Go Down)

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by davit: 6:04am On Oct 25, 2020
grin I only attended to one of them cos of 1.9 surge. Alaye paid extra at last sef. Imagine. He said he go bath after he don make request and we Don talk for phone ọ. Things wey we dey face for this kind hustle. Hmmm. The one wey nearly reach 1hr, I carry am attend to trip on Indriver wey pay better sef. Reached home before I cancelled.
Felicity0001:

Bros cancel... Forget Bolt won't count that to your time online to qualify for the bonus ohh... I've w9rk with both apps so I know what im saying.

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by kodred(m): 7:10am On Oct 25, 2020
Slickleo:

Dat number of seats suppose be 3 anything more Dan 3 I no go, na so 4 olosho request for trip from festac to VI I informed Dem dat I carry only 3 riders Dy beg ooo b4 I decide to help bend my rules only to get to destination 2k na so 4 of Dem bring 5h each dat I know say e-hailing cast for there pricing system. Do u knw from festac to VI by commercial bus is above 5h bt bolt gave Dem cheaper option with AC smh

Hahahaha people must survive bro. It’s called car pooling. If they’re average size, it’s okay but when they look like someone’s mother and they are now 4 oboy na japa!
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by kodred(m): 7:12am On Oct 25, 2020
davit:
Reason it is not noticeable. 500 naira is till same except on surge

2 and 1 naira can’t be relevant na. Bolt should have done N15 and N10

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by kodred(m): 7:16am On Oct 25, 2020
Blackbishop:


Naso the lock down take end oooo

At least we achieved a little. Now everyone will have sense and if they don’t, part 2 loading!
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by deedee44: 7:44am On Oct 25, 2020
Felicity0001:




na de naming be next I still believe God
Even if na 2min to the time Him go still provide the ram.
Cow

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 7:49am On Oct 25, 2020
glambo:



Orijin and energy drink bro
Kilode u wan kill somebody's daughter no
����������

Wetin somebody son wan do

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 7:49am On Oct 25, 2020
kodred:


At least we achieved a little. Now everyone will have sense and if they don’t, part 2 loading!

Omo this is what I want oooo
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by pope191: 7:54am On Oct 25, 2020
shollywendy1:

I heard the oba staff is in delta now.
You and felicity get questions to answer

grin Oba staff that is on jiji

3 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by pope191: 7:55am On Oct 25, 2020
shollywendy1:

Felicity be careful oo. Make I no drop your house address for social media as the ifako ijaiye covid-19 palliative warehouse, and see the crowd in ur compound in less than 30 seconds

grin grin cheesy
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by pope191: 8:01am On Oct 25, 2020
Blackbishop:


Boss dey come ooooo.
Na origin bitter and energy drink I dey take since monday till today.... I no fit kill myself sef

My oga why r u doing this to ur self? Champagne go give u running stomach? If u sit down outside ur house buy like 3 cartons of champagne, kill cow and call barbecue man make e deh do that for one side, Ayefele deh play live band for the other side, e no too much, u too u b human being. Las Las sell like 3 customer cars worth 2m each, nothing go happen, deh go collect "Oga no vex", even police station no open for now to settle case.
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Felicity0001: 8:24am On Oct 25, 2020
tojahh:




Are you not amongst the drivers that makes 800k every month?

Yes oh I'm among oh grin
A whole me? Minister of Inter state travels and tours?? 800k is even my monthly savings.

Audio money gringringrin

Set awon Chisco.

3 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Babadee1900(m): 9:05am On Oct 25, 2020
Accident at Fadeyi inward ojota.. watch out

5 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 9:48am On Oct 25, 2020
pope191:


My oga why r u doing this to ur self? Champagne go give u running stomach? If u sit down outside ur house buy like 3 cartons of champagne, kill cow and call barbecue man make e deh do that for one side, Ayefele deh play live band for the other side, e no too much, u too u b human being. Las Las sell like 3 customer cars worth 2m each, nothing go happen, deh go collect "Oga no vex", even police station no open for now to settle case.


grin grin grin grin
Pope na true oooo.... I don dey eye Kodred car, Felicity, Dru23 and Shollywndy and some people here. Cuz my sister dey do wedding for December so i need money
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by kodred(m): 9:50am On Oct 25, 2020
Blackbishop:



grin grin grin grin
Pope na true oooo.... I don dey eye Kodred car, Felicity, Dru23 and Shollywndy and some people here. Cuz my sister dey do wedding for December so i need money

Blood of God!
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by shollywendy1(m): 10:07am On Oct 25, 2020
Blackbishop:



grin grin grin grin
Pope na true oooo.... I don dey eye Kodred car, Felicity, Dru23 and Shollywndy and some people here. Cuz my sister dey do wedding for December so i need money
Thank God my car no kuku dey use gear and engine again. Nobody go wan buy well

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by shollywendy1(m): 10:10am On Oct 25, 2020
pope191:


grin Oba staff that is on jiji
Oba akiolu eyes don see for this endsars matter.
Very ridiculous. Oba don cast

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by pope191: 10:11am On Oct 25, 2020
Blackbishop:



grin grin grin grin
Pope na true oooo.... I don dey eye Kodred car, Felicity, Dru23 and Shollywndy and some people here. Cuz my sister dey do wedding for December so i need money

JP World deh ur back, u no get wahala atall grin

4 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Felicity0001: 10:14am On Oct 25, 2020
Blackbishop:



grin grin grin grin
Pope na true oooo.... I don dey eye Kodred car, Felicity, Dru23 and Shollywndy and some people here. Cuz my sister dey do wedding for December so i need money

Thank God say u talk am now... 600yrs for u b4 u go see me for ur work'n'shop grin

1 Like 1 Share

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by pope191: 10:16am On Oct 25, 2020
shollywendy1:

Oba akiolu eyes don see for this endsars matter.
Very ridiculous. Oba don cast

grin nah too much put mouth for politics matter deh worry em, but I don deh see reason they attack em, if u check lagos well, u will see most of the people controlling lagos state r not from Lagos. The isele eko peeps r not happy wit all dis things.

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Slickleo: 10:55am On Oct 25, 2020
pope191:


grin nah too much put mouth for politics matter deh worry em, but I don deh see reason they attack em, if u check lagos well, u will see most of the people controlling lagos state r not from Lagos. The isele eko peeps r not happy wit all dis things.
Dats y some SE ppl say Lagos na no man's Land, imagine person from Abia come dy control tins for Anambra. E no go work
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by shollywendy1(m): 11:03am On Oct 25, 2020
pope191:


grin nah too much put mouth for politics matter deh worry em, but I don deh see reason they attack em, if u check lagos well, u will see most of the people controlling lagos state r not from Lagos. The isele eko peeps r not happy wit all dis things.
People no like am for island at all. Politics as you said follow kill am.

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 11:04am On Oct 25, 2020
pope191:


JP World deh ur back, u no get wahala atall grin


Or na true since JPworld get enough moto I go just kidnap am them ask him to dey sell the cars 1 by 1 to free himself.lol

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by shollywendy1(m): 11:05am On Oct 25, 2020
Slickleo:

Dats y some SE ppl say Lagos na no man's Land, imagine person from Abia come dy control tins for Anambra. E no go work
All these things will continue until lagosians stand up against tinubu.
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by shollywendy1(m): 11:06am On Oct 25, 2020
Blackbishop:


Or na true since JPworld get enough moto I go just kidnap am them ask him to dey sell the cars 1 by 1 to free himself.lol
CRVrider car go fetch you money well well
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Slickleo: 11:16am On Oct 25, 2020
Blackbishop:


Or na true since JPworld get enough moto I go just kidnap am them ask him to dey sell the cars 1 by 1 to free himself.lol

Remember eyinola ohh shocked grin
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 11:34am On Oct 25, 2020
Slickleo:


Remember eyinola ohh shocked grin
lol, he can't do that to the less privilege grin

3 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by pope191: 11:47am On Oct 25, 2020
Slickleo:

Dats y some SE ppl say Lagos na no man's Land, imagine person from Abia come dy control tins for Anambra. E no go work

grin boss no set dis platform ablaze oo grin

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by pope191: 11:48am On Oct 25, 2020
Blackbishop:


Or na true since JPworld get enough moto I go just kidnap am them ask him to dey sell the cars 1 by 1 to free himself.lol

All I can say is, you have a dream grin
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by pope191: 11:49am On Oct 25, 2020
shollywendy1:

All these things will continue until lagosians stand up against tinubu.

But is Tinubu d problem?
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by NaijaCr7: 12:00pm On Oct 25, 2020
pope191:


But is Tinubu d problem?

He is the Source/Root but their are other branches .

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by shollywendy1(m): 12:18pm On Oct 25, 2020
Blackbishop:


Or na true since JPworld get enough moto I go just kidnap am them ask him to dey sell the cars 1 by 1 to free himself.lol
If you want better money . I mean better money.
Go carry madam radauto. Ask mrjaydey, felicity , northbird and pope to lead the squad.

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by shollywendy1(m): 12:20pm On Oct 25, 2020
pope191:


But is Tinubu d problem?
Yes he is.

(1) (2) (3) ... (3088) (3089) (3090) (3091) (3092) (3093) (3094) ... (5700) (Reply)

Football (+Other Sports) Betting Season 12 / ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

Viewing this topic: Mewales and 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.