₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,936 members, 8,443,052 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 06:31 AM

Toggle theme

What I Discovered During This Period Of The Year - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhat I Discovered During This Period Of The Year (589 Views)

1 Reply (Go Down)

What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington(op): 4:48pm On Nov 25, 2020
GUYS MAKE WE WISE UP OOO...

I DISCOVER SEY NO GIRL WEY YOU GO FOLLOW TALK FOR THIS KIND PERIOD OF THE YEAR WEY NO GO GREE FOR YOU BECAUSE XMAS DON ALMOST REACH...

E BE LIKE SAY MOST OF DEM DEY FIND MAGA WEY GO BUY DEM XMAS CLOTHES, CHICKEN & GIFT...

I DON TALK TO ALMOST SIX GIRLS THIS WEEK ALONE AND ALL OF DEM NA YES BE THE ANSWER WEY DEM GIMME O...

AS A SHARP GUY WEY I BE, NA THE PHONE NUMBER WEY I NO TOO DEY USE I DEY GIVE DEM. I DEY WAIT THE TIME WEY BILLING GO START MAKE I THROWEY THE SIM CARD...
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by dhamstar(m): 5:00pm On Nov 25, 2020
Baba werey ni OP yi sha... undecided
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington(op): 5:03pm On Nov 25, 2020
dhamstar:
Baba werey ni OP yi sha... undecided
GUY, NA TRUE I DEY TALK O.. YOU FIT TRY AM NA...
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by dhamstar(m): 5:05pm On Nov 25, 2020
bobokeshington:
GUY, NA TRUE I DEY TALK O.. YOU FIT TRY AM NA...
Gat no time...
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington(op): 8:26pm On Nov 25, 2020
dhamstar:
Gat no time...
cool
dhamstar:
Gat no time...
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by Nobody: 11:08pm On Nov 25, 2020
Me don close dating shi till next year Jan grin
1 Reply

I Discovered That My Bride Has 3 Children On Our Wedding DayI'm Ready To Marry Her But I Discovered She Has Two Kids From Two Different MenUgly Girls Looking Sexy During This Period234

Fake Alpha MaleReason Why Some People Here Are So Stupid Or Just Choose To Be StupidNengi Set To Launch Her Shoe Line. Nengi And Ozo Appear On A Billboard