What I Discovered During This Period Of The Year - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › What I Discovered During This Period Of The Year (591 Views)
| What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington(op): 4:48pm On Nov 25, 2020 |
GUYS MAKE WE WISE UP OOO... I DISCOVER SEY NO GIRL WEY YOU GO FOLLOW TALK FOR THIS KIND PERIOD OF THE YEAR WEY NO GO GREE FOR YOU BECAUSE XMAS DON ALMOST REACH... E BE LIKE SAY MOST OF DEM DEY FIND MAGA WEY GO BUY DEM XMAS CLOTHES, CHICKEN & GIFT... I DON TALK TO ALMOST SIX GIRLS THIS WEEK ALONE AND ALL OF DEM NA YES BE THE ANSWER WEY DEM GIMME O... AS A SHARP GUY WEY I BE, NA THE PHONE NUMBER WEY I NO TOO DEY USE I DEY GIVE DEM. I DEY WAIT THE TIME WEY BILLING GO START MAKE I THROWEY THE SIM CARD... |
| Re: What I Discovered During This Period Of The Year by dhamstar(m): 5:00pm On Nov 25, 2020 |
Baba werey ni OP yi sha... ![]() |
| Re: What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington(op): 5:03pm On Nov 25, 2020 |
dhamstar:GUY, NA TRUE I DEY TALK O.. YOU FIT TRY AM NA... |
| Re: What I Discovered During This Period Of The Year by dhamstar(m): 5:05pm On Nov 25, 2020 |
bobokeshington:Gat no time... |
| Re: What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington(op): 8:26pm On Nov 25, 2020 |
| Re: What I Discovered During This Period Of The Year by Nobody: 11:08pm On Nov 25, 2020 |
Me don close dating shi till next year Jan ![]() |
I Discovered That My Bride Has 3 Children On Our Wedding Day • I'm Ready To Marry Her But I Discovered She Has Two Kids From Two Different Men • Ugly Girls Looking Sexy During This Period • 2 • 3 • 4
My Story (Joseph & Portiphar's Wife) • Must Read: What A Mother Told Her Daughter On Her Wedding Night. • Hello


