₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,988 members, 8,443,364 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 04:25 PM

Toggle theme

Romancelanders Abeg I Need A Job - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceRomancelanders Abeg I Need A Job (424 Views)

1 Reply (Go Down)

Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 1:04pm On Dec 27, 2020
Please I don dey house since October, I need job I no dey among those we dey form for NL I be confirm hustler grin I no dey shame for work mplease any well paying job around Lagos mainland i can't really afford island unless accommodation is available abeg make una help me thanks
God bless.
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Hollawayn05(m): 1:10pm On Dec 27, 2020
U dey find job for Romance section of NL Be Like na sugar mummy u dey find
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 1:11pm On Dec 27, 2020
Hollawayn05:
U dey find job for Romance section of NL
Be Like na sugar mummy u dey find
Doesn't matter
I can still find help here ,besides there is more traffic here..
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Nobody: 1:42pm On Dec 27, 2020
op you for like work for mortuary?if yes dm
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 1:43pm On Dec 27, 2020
SmellySperm:
mortuary work dey..
God forbid angry
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:09pm On Dec 27, 2020
Don't Worry, Ask Seun to be one of his MODS sad
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 2:16pm On Dec 27, 2020
Dissap:
Don't Worry, Ask Seun to be one of his MODS sad
grin grin
Me we don promote Biafran tire I don cast joor
.
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:18pm On Dec 27, 2020
Goodmarlian:
grin grin
Me we don promote Biafran tire I don cast joor
.
I fit find job for u mehn, but can you mine an underground shit n dispose am?
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 2:20pm On Dec 27, 2020
Dissap:
I fit find job for u mehn, but can you mine an underground shit n dispose am?
I no understand
Share you contact now..
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:23pm On Dec 27, 2020
Goodmarlian:
I no understand
Share you contact now..
I mean, u fit dig underground shit, I mean, shit wey people don shit. U go dig am and dispose am. U fit do am?
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by gideon66045: 6:01pm On Dec 27, 2020
U dey find job for Romance section of NL
Be Like na sugar mummy u dey find
1 Reply

God Abeg I No Wan Do Yahoo � Bless My Work Abeg (photo)Abeg, I Need Help, I Don' T Last More Than 5 Mimutes In BedRomancelanders,what Are The Dirtiest Secrets That You Haven’t Told Anybody?234

Exercises That Stimulate Libido And Boost Sex DriveThis New Born Baby Is Seriously Smotching (video)Guys Are You A Member Of This Association?