Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,191 members, 7,953,684 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 11:13 PM

Romancelanders Abeg I Need A Job - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Romancelanders Abeg I Need A Job (339 Views)

Abeg, I Need Help, I Don' T Last More Than 5 Mimutes In Bed / Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo / Warning To All Male Romancelanders [PICTURES] (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian: 1:04pm On Dec 27, 2020
Please I don dey house since October, I need job I no dey among those we dey form for NL I be confirm hustler grin I no dey shame for work mplease any well paying job around Lagos mainland i can't really afford island unless accommodation is available abeg make una help me thanks
God bless.
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Hollawayn05(m): 1:10pm On Dec 27, 2020
U dey find job for Romance section of NL Be Like na sugar mummy u dey find
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian: 1:11pm On Dec 27, 2020
Hollawayn05:
U dey find job for Romance section of NL
Be Like na sugar mummy u dey find

Doesn't matter
I can still find help here ,besides there is more traffic here..

1 Like

Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Nobody: 1:42pm On Dec 27, 2020
op you for like work for mortuary?if yes dm
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian: 1:43pm On Dec 27, 2020
SmellySperm:
mortuary work dey..

God forbid angry
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:09pm On Dec 27, 2020
Don't Worry, Ask Seun to be one of his MODS sad
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian: 2:16pm On Dec 27, 2020
Dissap:
Don't Worry, Ask Seun to be one of his MODS sad

grin grin
Me we don promote Biafran tire I don cast joor
.
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:18pm On Dec 27, 2020
Goodmarlian:


grin grin
Me we don promote Biafran tire I don cast joor
.
I fit find job for u mehn, but can you mine an underground shit n dispose am?
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian: 2:20pm On Dec 27, 2020
Dissap:
I fit find job for u mehn, but can you mine an underground shit n dispose am?

I no understand
Share you contact now..
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:23pm On Dec 27, 2020
Goodmarlian:


I no understand
Share you contact now..
I mean, u fit dig underground shit, I mean, shit wey people don shit. U go dig am and dispose am. U fit do am?
Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by gideon66045: 6:01pm On Dec 27, 2020
U dey find job for Romance section of NL
Be Like na sugar mummy u dey find

(1) (Reply)

Dear Joro Her Friend Fine Pass Her Gan / Nigerian Man & Woman Shout As Man Denies Being Responsible For Pregnancy / How Should I Wrap My Big Valentine Gift? 5k Giveaway.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.