Romancelanders Abeg I Need A Job - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Romancelanders Abeg I Need A Job (423 Views)
| Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 1:04pm On Dec 27, 2020 |
Please I don dey house since October, I need job I no dey among those we dey form for NL I be confirm hustler I no dey shame for work mplease any well paying job around Lagos mainland i can't really afford island unless accommodation is available abeg make una help me thanks God bless. |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Hollawayn05(m): 1:10pm On Dec 27, 2020 |
U dey find job for Romance section of NL
Be Like na sugar mummy u dey find |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 1:11pm On Dec 27, 2020 |
Hollawayn05:Doesn't matter I can still find help here ,besides there is more traffic here.. |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Nobody: 1:42pm On Dec 27, 2020 |
op you for like work for mortuary?if yes dm |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 1:43pm On Dec 27, 2020 |
SmellySperm:God forbid ![]() |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:09pm On Dec 27, 2020 |
Don't Worry, Ask Seun to be one of his MODS ![]() |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 2:16pm On Dec 27, 2020 |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:18pm On Dec 27, 2020 |
Goodmarlian:I fit find job for u mehn, but can you mine an underground shit n dispose am? |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Goodmarlian(op): 2:20pm On Dec 27, 2020 |
Dissap:I no understand Share you contact now.. |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by Dissap: 2:23pm On Dec 27, 2020 |
Goodmarlian:I mean, u fit dig underground shit, I mean, shit wey people don shit. U go dig am and dispose am. U fit do am? |
| Re: Romancelanders Abeg I Need A Job by gideon66045: 6:01pm On Dec 27, 2020 |
U dey find job for Romance section of NL Be Like na sugar mummy u dey find |
God Abeg I No Wan Do Yahoo � Bless My Work Abeg (photo) • Abeg, I Need Help, I Don' T Last More Than 5 Mimutes In Bed • Romancelanders,what Are The Dirtiest Secrets That You Haven’t Told Anybody? • 2 • 3 • 4
Double Wahala :el-rufai Demolishes Kaduna Sex Party Venue • My Married Flat Mate Raped A Girl Of Eleven Years And He Is Proud Of It. • My Kind Of Nightmare
I no dey shame for work mplease any well paying job around Lagos mainland i can't really afford island unless accommodation is available abeg make una help me thanks 
