Powchiey's Posts
Nairaland Forum › Powchiey's Profile › Powchiey's Posts
26a012a7 |
Loll..I know dis ar trying tyms but if u can raize 35k I ava lovely lhasa pupp 4 xmas bonanza presently female @ dat matter |
Female availabu? |
Haba pipu can fit lie..dis grandfad yonger dan 2face?.. xo u min daprince his yonger broda is 27/26 aaraha .. Deres is God ooo.. Evin don baba no go claim 33 whr boiz dey mk e no pay fyn.. Lollllllllllllll |
Knew 1 day wud com wen nigerians wud start appreciating dia own tins.. Abi no b ekouke/mongrel or mutt so to say wey person dey beg for xo... I fil u cud go for good gsd pupp @ 25/30.. Jst raise ur bar and get somtin good... Best of luckxxx |
A friend has som cross puppies forsale 4rm an imported gsd xo u may b lucky to av 1 @ 10k .. Dnt ask 4 pix kos u will nvr getit till jesus com lollllll .. Jst kiding if u desaya dogs and u low on budjet jst com arnd and c dem in lagos environ 08174652204 |
If t topshots weren't sponsoring boko why cudnt gej do somthing abt dem during his tenure rememba dos girls dat were kidnapd till now whr dem dey.. U av 2 realys dat a drum doznt beat itsef without som beating it and eyo maskurade no go waka if person no dey cari am dey waka lolll.. Som devilincarnates are responsible 4 dat bokoharam activitis in naija..topshots a.k.a baba isales..God save naija |
Could either min shis sexy or out of his league.. But most tyms is a good sign of lust/admiration |
Olamigbemi is d newest misscurvacious on nl 4 d month of october.. In orezis voice she garrit. Lol |
@op u shud enter d next pagent comin up let's c.. U aint bad ida c alotof biuty in ur future..lolllll |
Price is 85k |
Mating pix included pupps now 6wks and counting limited females more males in xo hurry if intrsted all pupps are good 2 go
|
Boerboel puppies up for grab .. Both parnts pix included.. Brindle dad/fawn color mom... Selling 85k.. Sold sold sold
|
Dis ar neppo cross |
26a012a7 |
Is vic o dat bad?...lolll... Thnk God I nvr heard a rhym 4rm him |
Why not .. What do you want in naija dat u can get with ur money u wud getit.... But dats a champion pupp dere and e no go cheap 2 get dat kain tin |
Xory 4 ur loss bro... God will help u get replacements dat wud live longer... But ar u sure its parvo dat killed dem bot or som oda causes?... Kos parvo most tyms coms wit bloody stool and vomiting... If is vomiting blood prabli dey ingested somting dat led to dat condition which is closest to hematemesis ... |
U say pedigree but dis female is jst a normal good rott and not pedigree... May b imported but doesn't change a tin.... Dere are millions of pedigree males in lagos take ur tym u wud get 1 ... |
Available put a call thru 08174652204 |
Fluffy playful and obedient adult 12month old samoyed up for caring individual/home .. 35k negotiable/affordable.. 08174652204
|
Good |