Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 218 219 220 221 222 223 224 225 226 (of 325 pages)
I NEVER SEE ANYTING WEY AMBODE DON DO SELF..D MAN IS SLOW JARE |
Omo hunger go yakpa for d country oo ..all gyals be ready to be oloshos..awon boiz enter street selling weed n all dat ..no carry gun o |
eDoctorr:na u sabi...wetin concern me n dem....u be idiot |
yes i know this hotel...this is a hotel full of prostitutes....but they hold show for upcoming artists dancers comedian twice ..a week..so what is this lie about.....n well i am ashamed of the show organizers. including kids to their list of perfiormers...pls but they r just dancing for fun...oo as in break dance, shoki, n al other ways to eentertain n people dash them money ...some of this kids...need money to go to school...if u hear some story u go cry ..some r orphans.... n pls they dance not for old men or for preverted reason...ok..please the pole u see there is not a strip pole..its a pole for .. holding a banner...i beg oo you people made it look worse..na wa ooo |
Wetin concern me....sey dem de feed me |
Haaaaa @op u r as good as dead..a dead man walkin no girl go like u oo...cos. Gals like dick a lotooo even if uno get bars saabi bang dem make dem cry..omo it's a mind set go n buy lots of porn movies n Jerk off |
uselessgoat:Dis one na fool ur mumu go last long till u see ur self for. Yaba left....imagine u sayin dbanj did wat for donjazzy....u r a fool I say again....donjazzy made dbanj..who he is.....and again why. Bring tribalism....herre..donjazzy is only half blooded igbo...his dad is isoko. Deltan..his mum is abia.......shut up..bastard |
Wat kind of. Subject is dis..m..where r. D. Asians..... |
Yeye. Pple see dis mumu fine babe nato marrybe her wahala...all dis emirs na bastards o |
oga dont judge...let ur brother marry the wh.ore..oo after all she wanna settle down...is it not better...than some pretending babes wey don destroy their wombs..with multiple abortions and come de claim hiloness...pls bro go find ur own..choice...ok..people change...ok... |
one mans virgin is anoda man;s wh.ore...hahaha womnen never trust dem. |
Suicides for cowards...I ma die with my honour |
![]() Jazzzy back dem in Ajegunle apapa....i use to know him in d C. N S around one area in awodiora side where he grew up....mehn dis baba..don blow...n he and his parents r big loyalist to c n s....thats was where he learnt his keyboard..skills before moving to UK |
A lot of mad pple in dis country |
Hahaha onyibo ppledon maga us taya with gadgets |
Na dis one wan make me no carry olosho n bang....n drink beer |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 218 219 220 221 222 223 224 225 226 (of 325 pages)