Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 325 pages)
obontami:Buy her some good Bleep movies lmfao |
Why won't he boast he is not looking for job when his father has made way for him in PTF n also gave land to built his mini flat him mind rest na....so we nkor wey our papa no get nkor make we de find job or hustle to survive |
mabeni:No na our fellow guys come bail us in d mornin na normal tin na u tink say I de fear police....na money dem wat we no even enter cell cos we all no gree we protest for inside sttaion na dem spray one nigga tear gas dem. even chain one stubborn nigga hand join leg he go de proove stubborn Na table for counter we all sleep about 16 of us till mornin |
na so all of dem go de talk rape make we pity dem for thier wh.orish life style...maheeda make person heaarword jare |
I ave been raided in ashewo joint last two years na...no mind dem yeye police dem come lie say there were robberies suspect at d hotel a day. before...so we were suspect....na so we. sleep for station...na money dem. just want 2k 3k bailin I comot me n my brother na de catch sef |
Hardheolar:Allah also should make tins right his kids |
Hey wat about carry oloshos..cos I no many oloshos who r Muslims ooo |
Exactly wat a. Gal did in my front in a club 5 days ago....wasted about 6 bootles of champagne on her friend cos it's her birthday all dis gals are just cheap wanna bes....na dem sabi follow follow attitude |
Yepka wonders shall never end....no be nneka be dis for Rita Lori hotel for surulere wey me n my friend Group Intimacy...chai....hahhaa see ooo na anneka na |
omo make dem push dis to front page na what r the mods waiting for....this is fp material...n will bring lotta comments |
eledacedar:Jobless fool...n who told u d babe am wit is an olosho in pic...mumu like u hypocrite....coward look u droped ur number n some dude traced ur details for me via ur number n discover u r a guy....n look like someone I know..why r u actin like a kid...growup shame to you |
Beface:Tru ssha but all naija babe r senseless n lovers of money....i swear am tired of dem I wonder if I go marry any...none can follow u suffer n encourage u....even help u....n to collect all from u....dt why I de caaall dem ashi.......u tink say prostitution na only to de for hotel or stand for road for night.....dis is the modern age gal hook from social media |
Caroline go de bang outside jaare.....if I caath her she go pay me taya if I service her she go sell danjuma oil well come give me ![]() |
Hey dis one naa bear bear baank o......omo when ever I wan bang okpo I can never disclose such o I go even do as if I broke Beface:Story. All naa d same. All gyals na ashi na format make am different ok ave seen many gals infact pple GF doin ashi n pretend to be holy wit their mugu BF...- ave bangd manny....na Jah go save our generation |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 325 pages)

na so all of dem go de talk rape make we pity dem for thier wh.orish life style...maheeda make person heaarword jare
omo make dem push dis to front page na what r the mods waiting for....this is fp material...n will bring lotta comments