Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 217 218 219 220 221 222 223 224 225 (of 325 pages)
See as gals of now adays de spoil dis one go soon be olosho...I swear if she jam some wild babe's as friends....omo e donfinish....she don sign...later tatoos on her body later she won't even be around you guys.....soon I fit happen to bang her n pass her round my friends...cos now she needs money...many babe's that are single mum's are bow easy to blow...hahahha dem de hustle these days cos d. Guy wey run from. Them just used them and. Dumped dem |
bidexmimi:dis 5k if e reach me na ashewo house i go take do TDB bang ashewo.....hahaha |
na because u see food eat na......nonsense fat fool |
Wow na wa o...I won't n can't....he is spoiling d kid |
see dem modest ladies from the wealthiest man in Africa..not all dis yeye senseless oloshos gals who dont ave any n they r so fuill of dem self ....on instagram bbm |
adrianstylez: wow...baba make we build small hotel na...or beer palour...as e de hot.. |
Person don die una de tell us was on life support...na dis tori wan bring am back.....well e don chop life enuff na |
4 years thats enough to tell you someone is nakin her now...n you are just a slacker...ol boy bone d bi..tch n look for sometin else to do n women go de rush u like water....see dont over love any naija babe...just buy dem off....i de tell you |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 217 218 219 220 221 222 223 224 225 (of 325 pages)
na because u see food eat na......nonsense fat fool