Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 319 pages)
Story story Time Time |
Lemme tell u .almost any naija gal is a run gal somehow |
You see how the woman stick to the man in troubling times , but todays girls can never do this ....they will leave u .. |
hahaha omo upon all d gra gra......na now he know say Law is bigger dan him...mumu person wey dem say come station for d past 3 month u no show up...u come de fight police big crime , this time i no sure say dem go pity am |
BloomingDale:wetin bring slavery come here now....girl you are reasoning too far regarding to this....matter....wetin bring slavery here now instead of you to be happy a young nigerian is making waves abroad and investing to bring jobs to people you are here forming activism you cant even handle billions , i bet you...de here de form i too know...pls go and hug transformer |
BloomingDale:You just de here de cap jargons.........white or black society ....go sidon.....one place....i too know na de kill many of you todays woman....you are a kid....who don see too much and think to know too much not knowing you still de learn life principle... i kept reading ur mesaages i put hand for head....LOL... @womenareapezz come and see this lady ooo de argue say Nigerian women better pass white women in IQ |
No be to lead pray and worship osimhen score goal for us d way u de score for italy |
This one na olosho for lekki na Upscale oloshos na many of dose influencer be One coded big G boy told us one day how they use to bang her boons and bust nut on dem and pay her off |
State s like florida mississippi lousiana missouri de get this kind of stuff happening weller |
Who is ur favourite porn star Comment below |
Watchout for who buy the latest ride a nd who dem share money with oo be careful o if any G boy send u money ...ur bank acc will be among o to be blocked |
HappyPagan:Well watever all i know that many of those jesus stories were not real |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 319 pages)