Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 319 pages)
Na wa....na d new businesss na So sad |
Jennyclay:You are a very great parasite ..if u jam people like me for life ...you go repent from this kind mindset |
KingOfAmebo:You nigerians like to claim everything its like saying Barrack OBama is kenyan ...if he was kenyan then how come did he become american persident ..did obama go back to kenya and claim another citizenship from his dad country? Or wat ..dat cant happen , if it happend he cant even become usa president Sade adu as well never came back to nigeria to claim citizen so why call her Nigerian She is a british ok forget her if she like make her papa be nigerian , make matter worst she was not born in naija .... |
iwaeda:Sade Adu is not a Nigerian by Passport she is a british She was not born here , despite she has a nigerian father ...dose thing does not matter |
Who get time to read all dese |
True baba....this generation of kids no be am o , the way ritualist de parade dem.selves as yahoo boys de taya person Yahoo boy wey never press keyboard for lappy de claim G boy and underneath na blood dem de sacrifice to get money Some de chop shit , some de pound new born baby , some na pants of our useless gals a f de do crazy things Our gals those ones own don finish as well many na olosho dem de do to survive |
Oh so if i be this one brother now how will i feel that my sister is a street cum bucket for senators.... @womenareapezz @angrygoat @savedday @StrongAlphMale Pls see what todays girls are turning into , shameless ..i said it many girls of today wont get the blessing of marriage ...many will turn psychos , run mad or even drug addict Which sane man go one put this thot for house |
They should go and look for something to do with their life Dont pity these greedy selfish creature who only know how to jump for one guy to another all for their finiancial gain @womenareapezz will school you guys better on how to deal with naija gals |
bazoodo:We know that almost all naija ladies are not faithful Wat i mean is that the benin stigmatization is vert bad to benin people even the innocent ones I de tell you ..you de take am like tribal fight Learn to understand properly before you type |
Allisgud:kogi state and benue state dont have lot of stigmitization bro...well these states have more tribes in there....than in edo state... i know cynthia is tired of how benin gals are being called different type of names....its so sad oo |
yeah omo edo name don spoil...weller oo i k now d feeling she de go thru.....especially when you are benin ..na there people go stigmatize you weller....all dese benin gals this and that.... she can become benue or kogi state if she want she is welcome... |
Jennyclay:You dont know who you are talking to , see ur life criminal Always feeling like a gangsta online and in real life you cant do it because we will catch you and treat u like a thief |
onyxo76:I tought only atm give news money not on counter |
Jennyclay:And you think you wont be caught , see as y de reason , you think you can play Top dawgs , i pity you ...dem go catch you cut you in pieces , you de watch mafia films abi |
Kavod:True omo when u work in a hotel you go see naija gals finish , 90 percent of dem aint virgins ....dont let dem decieve you In my area alone wey hotel yakpa ...we don see taya we don nak taya , we don taya for dem cos they got noting to offer |
He is saying the truth na...many of dem need sell their market |
When dem go de tell una day nigerian gals no be am Many of them get mental issues but they dont know they have it These days its even worst to even keep any of them as a girlfriend cos na u go loose @womenareapezz always advise us |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 319 pages)
