Poweredcom's Posts
Nairaland Forum › Poweredcom's Profile › Poweredcom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 319 pages)
Na kerosene I de use I no like gas |
I keep saying it there is noting like real love in naija This place is the worst place to find love Even most married couple don't even live themselves they are just there conditionally Just make your page better and look for cash and buy these modern day beeches |
She is a very uncultured person and you are still sending her money Oga better go take ur kid and leave her to the street make she enter the street fully ..Las Las na olosho she go be and even self she go don be olosho self maybe data d reason the new husband no de send her anymore @mosdii @womenareapess |
Oga who send u go rush marry because u be d only son or wat You Nigerians like putting ur self in stupid pressures at 29 bro u are still young to be caged in marriage bro ...women no de finish for this world ...now Dem don push u enter marriage u come here de complain u r tired oga na lie oo u don enter an u don enter am |
Na so one message my whatapp line of someone I don't even know or have not met in my life |
Wilder go beat Joshua weller |
Shame shame shame to the royals of that community |
Nuelblakes:Yeas aryana starr |
womenareapess:True sire all of Dem these days are d same hungry pigs |
All of Dem especially naija gals are all hoes They r just banging around for cheap material things |
na dem.......that is what they know how to do
|
All the lekkki olosho go center around whitemoney new crib now White should not give any of Dem a penny Just bang Dem and use Dem as rag and kick Dem out |
Cashsteady:So because u see some small portion of Miami u say maimi roads no de good Better go and look YouTube and see d greater city of Miami and Florida and USA make u see road network ..u tink say Yankee na Africa mate |
These type of girls na fish brain all of Dem get Naija girls are just this way very cunning and dishonest ....na why many of Dem de turn frustrated and become olosho around |
Brother you need a good wheel chair that can pilot you or a good artificial leg To Make you look well ...not marriage for now |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 319 pages)
