Pr0ton's Posts
Nairaland Forum › Pr0ton's Profile › Pr0ton's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 138 pages)
I can see only one car here |
Mologi: sure...anything for meEbola don enter you gan o ![]() |
Mologi... Na your Dp be that ![]() |
Adedayo516: Keyboard nah the new Jaz wey baba just prepare give me...Keyboard e! Like piano Madestman |
Adedayo516: Mr JSM nah so we see am oooo...Wetin happen... That 'oloriburuko' don show again |
FrancisTony: Lol! I wonder how this one will write an article about his course of study during graduation and make speech publicly.Your damnnnn right. When I hear some graduates speak sometimes... Housefly fit crash ![]() I just feel the spirit |
Adedayo516: Wetin dey do your keyboard todayKeyboard? una sabi keyboard? what keyboard sef ![]() |
along11: Al i keep seein u in is Foolishness.I can see jealousy all over you.. |
milly16: Cm on guys y did insult,u all hv break rule nb @ marc9 adedayo packupHmmm.. UI go try |
Adedayo516: Chai... Na wa oooo.... **Looks for my agbada, wears shirt inside to give it a collar ***... Off I go to get a refund for this chololala.....Better do.. |
Adedayo516: I never knew anything was stronger than my chololala*talking from heaven* my handkerchief disappeared at once. I'm sure say una go soon come join me here |
Mologi: in that case i will dictionary to comment on nairaland...*dies* |
Mologi: i knew dat(Taylor isn't a mod).but he created the thread....Shho? ![]() |
My time here is 12:50AM |
Adedayo516: Guy... All this etching wey you dey yarn yesterday ehen... Everything con dey real... Person hold red handkerchief, con dey talk rubbish... If dem send you, you no fit I had the same too. Was struggling with a guy holding cholokolo and saying rubbish.Buh I won sha ![]() |
Obynobyl: its spelt 'dalu' not dalunFunny.. Igbo made you post here for the first time |
Adedayo516: Guy I use you dream oooo ...Lol.. How come You never even see me before. |
Adedayo516: Proton ooooo... Oya come out. Why you dey show for my dreamlol.. Me don stop coke drinking faa |
Lo.. On google, I saw something like 2014/2015 second batch. But the link isn't loading |
FrancisTony: Lol. I wanted to ask the same thing.Oh.. Yh |
precious001: [color=#006600][/color]Please what should I do? I scored 251 in my jamb,and 76 in unibadanz pume but the cut off is 80...My o'level sums up to 24 for phy,chem,bio,eng n maths...can I still be admitted for MBBS this year? I'm frustrated!!!I thought you were going for dentistry ![]() |
FrancisTony: I am not a Pope. I am deist.Hmmm.. |
Adedayo516: Lol... No ever try me again oooTry wetin |
FrancisTony: Appreciate kini? After he insulted me with his second post.Act like a real Pope huh ![]() |
FrancisTony: *hisses on you in all Nigerian dialect* MtcheewNot up to that Francis! Na play nw. And appreciate the correction, at least. |
Adedayo516: Lol..... Mad man... Agbada no dey get collar ko.. Kini nilol.. madest man.. Lazarus get ticket ![]() |
Adedayo516: Hahahhahahahhaha **Laughs wickedly** Dead body no dey get return ticket.. Who born am... Fish wey enter net no dey commot again...*Grins, turns and swifts away* in Ifyx's tone- mabayemije |
Arsenalholic: The bulk of the comments above mirrors the initial thought i'd on seeing this topic and the moniker involved. |
FrancisTony: lol. Who is deceiving you?Good boy ![]() |
PrinceCEE: Am just elated at the culminated liveliness in this thread after what UI did to most NL aspirants. What The Fvck ![]() |
Adedayo516: Everybody clear Road... I hear say one Proton dey shout my name.... *brings out the chololo *... Anywhere wey dem send bullet nah hin hin dey go... Dog wey no hear hin master instruction nah pepper soup hin life go finish..... Oya Proton, gba sibe....*Brings out red handkerchief for guarding* snail no dey get reverse pant no dey get back pocket agbada no dey get collar.. Oya dapada.. |
FrancisTony: This one is really a disgrace to UNIBEN.True |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 105 106 107 108 109 110 111 112 113 (of 138 pages)




I had the same too. Was struggling with a guy holding cholokolo and saying rubbish.

