Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:39pm On Jul 01 |
PK very useless ref that's not a PK abeg U for allow this game end like that na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:38pm On Jul 01 |
This is not PK abeg |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:37pm On Jul 01 |
Which kind wahala be this na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:36pm On Jul 01 |
Wetin dey worry this ref na make him no try am give PK ooo |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:34pm On Jul 01 |
Belgium don win this match if e enter PK |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:31pm On Jul 01 |
Senegal try and win this match oo PK no go good for Una ooo |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:28pm On Jul 01 |
Onana don enter for Belgium instead of playing for Senegal, this life no balance at all, dem wan to use Ur own punish u |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:26pm On Jul 01 |
U leave goal post dey play ball go throwing |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:25pm On Jul 01 |
Omoawoke: He doesn’t have tactical skills
You are winning 2 - 0
Your team started losing concentration, playing casually and so relax … the coach should do the right substitutions and bring in players with new instructions to cover that gap and seal the game Na true sha buh e never reach to sack him na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:22pm On Jul 01 |
Ekaka14: If Senegal fit manage hold on till penalty make them bring in Mandy a few minutes to the penalties to help them save some shots...one of his specialties...I don't have alot of confidence on the judgment of this current keeper between the sticks  This current keeper is also good na over sabi dey worry am, mendi get injury na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:20pm On Jul 01 |
Teenwolf: Something is seriously wrong with the black African man..I said let me just go and bathe, only to comeback to see 2-2 .. No vex it has been our trade mark |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:19pm On Jul 01 |
If Senegal no take time Belgium go add 2 more goals aswear |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:18pm On Jul 01 |
This Jackson no just get sense |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:15pm On Jul 01 |
Senegal cum out and play ball na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:14pm On Jul 01 |
Okwug2026: Baba Ndiaye and Nicholas Jackson might score for Senegal in their quest towards eliminating Belgium. I perceive it. No be for this match, no be Jackson wey I know again |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:12pm On Jul 01 |
Omoawoke: He’s the cause of the problem and he should have been substituted since the 80 minute
He started being too causal
If they lose this match, they should sack the coach… Why would they sack the coach, make Una dey talk true small small na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:11pm On Jul 01 |
Banbanna: Nawa for this match o, just 2 minutes of lapse in concentration, a match I thought was done and dusted for Sene has now been extended by another 30min.
The only team that has been able to kill off games without doing it so late is France. With the others so far, it's not over until it's over. I That's what I've been complaining about, lack of concentration |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:09pm On Jul 01 |
Jackson na striker |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:08pm On Jul 01 |
This coach U for leave mane first na wetin Jackson wan cum do now |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:06pm On Jul 01 |
Wetin Senegal dey play like this na carry ball from front go back na wa oo |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:04pm On Jul 01 |
Wetin Jackson wan cum do for this game now |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:04pm On Jul 01 |
Parachoko: I can't believe that ball will lead to a goal
I thought the keeper will punch it out Na over confident kill that keeper |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:03pm On Jul 01 |
SpiritedCheer: Nigeria wouldn't have done better than South Africa, because we are still playing 'childish' football. African teams are still playing amateur football that relies on skill and athleticism. The only African country that seem to have figured out world class soccer is Morocco. Stop saying that abeg, the super eagles right now are the best super eagles I e seen in a long time |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:00pm On Jul 01 |
Extral time begins in a moment |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 10:58pm On Jul 01 |
7upnigeria: Things don change O, wetin I dey see for scoreboard so? My brother the thing weak me ooo |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 10:54pm On Jul 01 |
Una don win this match finish which kind rubbish be this na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 10:51pm On Jul 01 |
What is wrong with this keeper for goodness sake |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 10:51pm On Jul 01 |
What is wrong with this people na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 10:50pm On Jul 01 |
This ref may likely give 10mins added time I no trust this people |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 10:49pm On Jul 01 |
Senegal why na, I no wan hear stories this nite ooo |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 10:48pm On Jul 01 |
Belgium are confused right now and they scored why na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 10:47pm On Jul 01 |
planetx: African champion na joke to you ? No let Morocco FA hear U ooo |