Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:18pm On Jul 09 |
Wetin dembele dey play like this today so |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:06pm On Jul 09 |
Who notice say France and Pepsi cola share the same flag |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:04pm On Jul 09 |
mastermaestro: I nor fit on gen dey watch this kind nonsense wey Morocco dey play. After first half, gen turned off. Useless fear fear team.   |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:04pm On Jul 09 |
Kazim88: You meant Black Europeans playing with White Africans Black immigrants Europeans |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:03pm On Jul 09 |
|
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:51pm On Jul 09 |
This hakimi na mumu abeg |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:49pm On Jul 09 |
What's wrong with dembele na |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:47pm On Jul 09 |
Dem swear for this people make dem no dey fire shot |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:46pm On Jul 09 |
JoeEeL: Somebody up there say overconfidence.
You say na panicking.
Whose report we go believe? Abeg don't believe any of them, PK is a game of luck |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:45pm On Jul 09 |
If Morocco score Una , Una own don finish |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:37pm On Jul 09 |
France calm down na |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:36pm On Jul 09 |
Angelfrost: Dembele Rabiot Olise
These are more cool-headed, and would have scored.
They need to stop trying to help Mbappe win golden boot, and focus on winning first.
If Morocco manage take the lead, e don be for them. Buh this is exactly what Argentina players are doing to Messi too na helping him to win the golden boot |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:34pm On Jul 09 |
Dem just dey foul foul each other anyhow |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:30pm On Jul 09 |
Angelfrost: Mbappe should never have taken that penalty...!
That's the weakest and most unserious penalty kick ever. Who should take it then, PK na game of luck ooo no one is perfect |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:30pm On Jul 09 |
Hydration break |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:29pm On Jul 09 |
What a fvck |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:26pm On Jul 09 |
Macaroni don cos PK oo |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:26pm On Jul 09 |
If France know wetin good for them make dem beta score ooo, if Morocco score Una own don finish..... And now France don get PK |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:20pm On Jul 09 |
Black Africans playing with white Africans |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:18pm On Jul 09 |
Even France is not serious in this game |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:18pm On Jul 09 |
mastermaestro: How did Morocco get this far? Na ball them dey play so?  My brother I think say na only me dey see the things ooo |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:16pm On Jul 09 |
Oju4190: Am listening through commmentary in pidgin
Dis people won give me BP U never see anything, those guys can scream for Africa |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:16pm On Jul 09 |
Why are U guys scared to take a shot from outside the box na |
Sports › Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 9:14pm On Jul 09 |
Wetin France dey play like those na |
Sports › Re: Argentina Vs Egypt World Cup 2026 Round Of 16 (3 - 2) On 7th July 2026 by prinsam30: 7:07pm On Jul 07 |
OBIDIENTNAIJA: All Messi fans should hide their faces in shame for supporting a fraud. Do you think Argentina won't get another penalty if that foul on Mo Salah was to be against Egypt. Messi will retire with only one spoonfed world cup trophy. Nonsense. Always robbing Africa. Rubbish 😡😡😡 My brother no worry ursef dem go jam France or Morocco make I see how dem go take cross that bridge, see clean fouls in the 18yard box yet ref comot face |
Sports › Re: Argentina Vs Egypt World Cup 2026 Round Of 16 (3 - 2) On 7th July 2026 by prinsam30: 7:05pm On Jul 07 |
Useless ref |
Sports › Re: Argentina Vs Egypt World Cup 2026 Round Of 16 (3 - 2) On 7th July 2026 by prinsam30: 7:05pm On Jul 07 |
0Brien: It was a foul, but not serous enough to call at that time and position My brother foul na foul weda soft or hard |
Sports › Re: Argentina Vs Egypt World Cup 2026 Round Of 16 (3 - 2) On 7th July 2026 by prinsam30: 7:02pm On Jul 07 |
Wetin dem do this guy now that ref is an iddiot |
Sports › Re: Argentina Vs Egypt World Cup 2026 Round Of 16 (3 - 2) On 7th July 2026 by prinsam30: 7:00pm On Jul 07 |
frog12: its over. dey want Messi to win Seriously speaking two clean fouls the ref just do like say him no see am |
Sports › Re: Argentina Vs Egypt World Cup 2026 Round Of 16 (3 - 2) On 7th July 2026 by prinsam30: 6:59pm On Jul 07 |
Kimo21: How do some human beings really expect Egypt to win Argentina My brother forget that thing the ref is compromised |
Sports › Re: Argentina Vs Egypt World Cup 2026 Round Of 16 (3 - 2) On 7th July 2026 by prinsam30: 6:58pm On Jul 07 |
See clean foul wey ref no gree blow we dey watch una |
Sports › Re: Argentina Vs Egypt World Cup 2026 Round Of 16 (3 - 2) On 7th July 2026 by prinsam30: 6:56pm On Jul 07 |
Which kind rough play is this na |