Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:56pm On Jul 04 |
Abeg wetin be this ref and the officials plans na bcoz I don't get It bcoz these guys are just bullying these french guys and he's not blowing and to top it all they gave 10mins added time |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:51pm On Jul 04 |
Jamboscore: This Ref is up to something. Clearly Paraguay players are violent Very very violent and the ref is behaving as if dem send am |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:39pm On Jul 04 |
Ekaka14: I was just concerned that it could be a distraction ...but thank God he scored a good penalty at the end  My brother our achievement must be achieved for this tournament ooo, we say NO to fraud |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:36pm On Jul 04 |
Hydration break |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:34pm On Jul 04 |
Ekaka14: why not Dembele who had the ball initially My brother why's Messi playing all the PK |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:32pm On Jul 04 |
Oya mbape cum score Ur 7th goal ooo no be only Messi go dey score PK
Their dad and he scores |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:31pm On Jul 04 |
Yes their dad |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:30pm On Jul 04 |
This one na PK abeg and once ref don go check that mirror forget it na PK |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:29pm On Jul 04 |
This is another clean foul, this ref must be crazy |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:29pm On Jul 04 |
See clean foul in front of ref yet the iddiot no blow Una think say Argentina go carry this cup again, Una dey joke aswear |
Sports › Re: France Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 16 On 5th July 2026 by prinsam30: 11:26pm On Jul 04 |
Abeg wetin France dey play this nite like this na |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: World Cup 2026 Round Of 16 (0 - 3) On 4th July 2026 by prinsam30: 8:15pm On Jul 04 |
Nefort: Is Argentina a joke to you? Wetin Argentina dey play, common cape Verde wan nearly kill dem yesterday shior |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: World Cup 2026 Round Of 16 (0 - 3) On 4th July 2026 by prinsam30: 8:12pm On Jul 04 |
Buh seriously Morocco dey try, they av the infrastructure and their glass house is free from corruption, not the one we have here in Nigeria that has killed the development of football, the only thing that is still helping Nigeria football is individual talents that's why we are still rubbing shoulders with other countries. Assuming Nigeria av the kind of infrastructure like the Moroccan we for don win like 3 world cups now.
For the fun of it I don't like Morocco, I hope they knock them out in the next game, since them claim say dem no be African |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: World Cup 2026 Round Of 16 (0 - 3) On 4th July 2026 by prinsam30: 8:04pm On Jul 04 |
B4 this game I put a call through to one of the board room staff of Canada team, I told him they are losing this match today, as long as na Michael Oliver they blow the match make dem just forget am, now the thing shock am |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: World Cup 2026 Round Of 16 (0 - 3) On 4th July 2026 by prinsam30: 8:00pm On Jul 04 |
One of the host nations is staying at home today |
Sports › Re: Canada Vs Morocco: World Cup 2026 Round Of 16 (0 - 3) On 4th July 2026 by prinsam30: 7:53pm On Jul 04 |
Why be say na countries wey I no like dey make it to round of 16 na |
Sports › Re: American Calls On FBI To Investigate Brazilian Ref Who Gave Balogun Red Card by prinsam30: 4:12pm On Jul 02 |
TemporaryHansel: Didn't football have a governing body when the same FBI investigated the immediate former FIFA president, Sepp Blatter? That investigation brought down Blatter. U no say some people just dey watch football for watching sake nothing dey their skull, U get time replying that mofo |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 12:09am On Jul 02 |
Omotaday: Definitely, you don’t watch them or football is not for you, go and be watching ping pong No be Morocco again wey ref help take win us on PK, Omo go sit down abeg |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 12:06am On Jul 02 |
AndroBlaze: Bros go and look at it again, the Senegalese player was not looking at Teilemans for even a second, he was only looking at the ball, only for Teilemans to "conveniently" look for contact. That's the gospel truth, that's exactly what happened my brother, U dey watch with sense abeg, no mind those ones jor |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 12:05am On Jul 02 |
Even the ref mouth dey shake as him dey talk am |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 12:03am On Jul 02 |
Even Lukaku was not happy with that decision with the look on his face |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:59pm On Jul 01 |
SpiritedCheer: When South Africa was eliminated, I wrote: "Other African teams will also start dropping out in short order. African teams are still playing amateur football that relies on skill and athleticism. The only African country that seem to have figured out world class soccer is Morocco. For some strange reason, other African countries can't figure it out. Morocco will go furthest than all African countries because they are playing the game exactly the way world class teams do." I've heard many people following this same narrative buh not me, Morocco is not as good as some African countries, Nigeria inclusive |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:53pm On Jul 01 |
tonididdy: I kinda like as Nigeria 🇳🇬 nor qualify, E really open our eye 👀 to see say na one rope tie all of us
Africa football needs help! Nigeria for beat this Belgium 5 goals, with all these chances and we av one of the best strikers in the world. Omo forget Belgium for collect wotowoto |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:51pm On Jul 01 |
OriOko88: It's not ref fault. He was called by the var to review the play for a penalty. And once ref don review Omo na PK ooo |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:50pm On Jul 01 |
No wahala Belgium go collect for front bcoz I no see wetin Belgium play for this match |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:50pm On Jul 01 |
It is over for Senegal |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:48pm On Jul 01 |
That's a red card offence |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:46pm On Jul 01 |
Cross this ball inside na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:44pm On Jul 01 |
Rubbish game, I don't think I'm watching any game involving any African team again going forward, what nonsense is this, Senegal too ar so useless that they cannot keep 2 goals lead nonsense |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:42pm On Jul 01 |
Lukaku abeg trowe the ball no try score abeg Ur our brother too oo |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:41pm On Jul 01 |
Make this guy comot there make dem play the PK na |
Sports › Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:40pm On Jul 01 |
Make Senegal walks off the pitch again make I check something |