Prodigalson1's Posts
Nairaland Forum › Prodigalson1's Profile › Prodigalson1's Posts
BlindAngel:for ur mind u think say u fine. u dey call person ugly, well I take her over u anyday. |
BlindAngel:for ur mind u think say u fine. |
na olosho all the men for this world go marry last last |
irunooboo:Irun obo, u are a naturally talented wicked biatch. u dnt hav to put any effort to say evil. even wickedness see u fear catch am. na ur type dey 4 naked 4 street dey beat. |
r.Kelly - barely breathing |
realmadrid; we dont act like kings. we are kings |
mrs jackbaueress GO and MARRY. stop fantasizing abt jack bauer |
yeah she is a virgin , i know her. i have bleeped her once |
@op, all dis twenty twenty naira buy me sweet grls wey u dey bleep. all dese free hormones feeling free puss*y street girls. you kan dey form one badt nigga 4 here. wer u dey stay, "epetedo"? |
Youngzedd:na ur type go take 1 cup faint |
SlizzyEasyE:no it has nt been played we ar just predicting d possible scoreline. ode |
in tupac's voice "to live and die in Swaziland" |
Sagamite: Eh ehn?mayb God wasnt thinking den or probably He wasnt in d rite frame of mind. jst saying |
I just dey wait 4 dem deeper life members to comment. Dey like dis kind of topiccc. |
i just dey imagine hw greeting go be 4 north, like : guy hw far, u never die? |
ausken dis is too much, so u kan dey try to say sky2012 dull, say na illiterate, say e nor get future ambition, say d guy na blockhead nt to even knw basic rules in english. ausken u ar a wicked truth sayer |
Scyllapatron: don't let your mind wander, its too shallow to be let out on its own! get well soon.scyllapatron u 2 dey talk true. shey u kan dey say ausken na bastard ni, say e nor go better 4 am, say im papa and mama nor train am well, say im na bloody slowpoke. scyllapatron truth nor go kill u. |
mayb their spirit will still b mad after death |
gunuvi: thanks madam but we have stopped to take you serious as you have never posted anything good about Nigeria.thank u sir 4 taking d whole $hit personal. |
Billyonaire: Without America, there would have been no internet and there will be no Nairaland.who told u dat? by d way who needs internet wen there is ifa |
i nor dey like all dis kind tin oo. are u guys now saying dat those cleaners and technicians ar animals. ar u guys nw trying to say dat tiwa is an imbe ,a prostitute, low class failure, valueless 4 performing at d awards, abeggi all of na like to dey talk truth too much, e nor good na go just dey talk true. |
i nor dey like all dis kind tin oo. are u guys now saying dat those cleaners and technicians ar animals. ar u guys nw trying to say dat tiwa is an idiot, prostitute, low class failure, valueless 4 performing at d awards, abeggi all of na like to dey talk truth too much. |
happy independence day |
1. R.kelly 2. R.kelly 3.R.kelly 4. R.kelly 5. R.kelly 6. R.kelly 7.R.kelly 8. Tu pac 9. Lucky Dube 10. 2face. R.kelly is a Music god. |
All those guys dat put on skinny jeans and tight gayish bodyhug shirts should b sentenced to 7 years imprisonment. The outfit is enough evidence to declare such persons gay. |
All those guys dat put on skinny jeans and tight gayish bodyhug shirts should b sentenced to 7 years imprisonment. The outfit is enough evidence to declare such persons gay. |
omusiliyu: Baby girl again? She dont have a stand yet in Mr Idibia's house.. There's nothin like male child. Aremo, Arole.."she dnt hav a stand yet".my guy she nor worry, as long as she fit sit down. |
biaka1994: Add mi on BBM...............32230FBDthank God, so dis guy fit finally buy blackberry tour. |
OnukemChijioke: Pals is it true that the more s*x u av, d lesser ur chances of making it in Life ?no, but d more of dis foolish question u ask d slimmer ur chances of getting laid |
Elli-dude:u dnt want to break rule 2 but u can break rule 8, cos am sure u actually fuccked dat biatch afterall. kan dey form virgin 4 here. |
Elli-dude:I have been trying to rate ur stupidity but u just confirmed hw stupid u ar. Pls dnt quote wat u "ignore" nxt time |
MiriamOLA: Okay. Can't release my number. E-mail me.if u b female, I promise u say dis Elli dude go fucck d hell out of u. Na so d guy take dey trick babes to get dia contact ooo wt all his pathetic gayish boring stories. My gal nor go fall victim ooo |
She will and will always remain a stark illiterate who is known for hawking Agege bread. I hope she is saving enough money to buy enough agege breads when her fake fame diminishes?
I give her 2 years she will be back to hawking bread. Bloody ugly stark illiterate dullard who cant even say a word in English. Mtcheeew