Pureminded's Posts
Nairaland Forum › Pureminded's Profile › Pureminded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 120 pages)
@Gamechange ,God bless u, @Poster, that is the only person who can help you .J.E.S.U.S, |
Now, this is a nice car and a good price , im sure your gonna sell this off soon , not like some people with wicked price ![]() Good luck bro |
Nice car , Clean for real,but broda , that price too high , Murano don come down pata pata , U fit make research and talk to some delears , u can get a clean murano for 1.8, even lower sef , i mean it , But it's ok sha , the ride is nice , good luck , |
Pat, lol , valentine holiday ke ? which kain church be dat one o, orisirisi , and Pat babe , im only refering to you patwhizkid ![]() |
LOVE LOVE LOVE |
@Poster - Just throw the person in2 ganga or salanga , |
I dey fine 2 o , I just dey , how your sunday nah ? una go church ? |
@pat , 10x my sister , i dey your side , Hugss |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 120 pages)

and Pat babe , im only refering to you patwhizkid
, how your sunday nah ? una go church ?