Pureminded's Posts
Nairaland Forum › Pureminded's Profile › Pureminded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 120 pages)
glorina:Ummm |
@Pat , U don get banker ? ahah , u don get mouth o , abeg when una fix ur wedding ? abi una never ready ? abeg invite me to una wedding o, ![]() |
Pat babe , how u dey nah? no vecx say i commot yesterday , i have to attend to someffin yesterday, how u dey nah? @Ladhex, fine boy wettin dey nah ? u don finally get one ? ![]() |
Mo ti Ggbo sista Pat, I know hin no fit pay your bill , as i can see , your a big fish , lol, Bt as i dey see this my guy , Omo this one na Hyena O , Hin desperate like mad , Ladhex aka DESPERADO |
@Pat da Sweet babe , So you already have 5 solid good guys ? abi no be so ? make hin come be 6 abi ? I FIT HELP YOU WITH THAT ONE. |
@ wow pat, are you sure your very sweet ? ![]() |
@Pat, Oh sorry , i pity for you o , so what do you intend to do now ? get anoda person or what? uum? |
@pat , dont be afraid , if you like what you see , pls go for it , it's your choice sister ![]() |
dani1luv:@dani1luv, Im 100% faithful, U hear? @ pato babe , wey d remaining .1 ? ahah oga o , dat .1 alone must mean alot o I pity your boy friend , Oloun , |
dani1luv:U ? not hairy chest ? i believe you sha , Your girl friend is the best link for this , |
Arsenal shame or you , hiseseses |
I just dey laugh , ![]() |
@Topic - Tittle -Drama Artiste - Drama ft Terry G |
tommyex:who be dat my broda? |
patwhizkid:U ? are you sure you are faithfull Pat? |
@topic, woman |
jennykadry:Ogbologbo ![]() |
@topic Oluwakayode Debowale and maybe Simisola,Rolake,Dayo, But the 2 up there are one of the best , Me Me me ![]() |
see my yansh o , i go post in2 the wrong thread , abeg make una no vecx o , na here i wan put dat post o , https://www.nairaland.com/nigeria/topic-228581.192.html#msg3495973 |
@topic Oluwakayode Debowale and maybe Simisola,Rolake,Dayo, But the 2 up there are one of the best , Me Me me ![]() |
@topic - I dont think so o , because one wife = one whala , 2 wife = 2 whala , 3 wife nko ? = , so laye laye , i no wan make some woman come dey give me differen kain of juju , Umba , |
[quote author=Y-HU§TL£R link=topic=230765.msg3495513#msg3495513 date=1235180922]hey! crazykid ur miracle is on d way ;d[/quote]@crazykid- Can u see now ? your miracle is on the way , so make una chew eh ? just be calm , your prize of 5 Nigerian Naira go still land for your door step GBAMU, Ok? ![]() |
Im proud to be a Naija Guy, but we are sometimes ![]() |
@poster , do you both live in the village ? In this modern world i dont believe someone should be talking about oath in relationship , nonsense, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 109 110 111 112 113 114 115 116 117 (of 120 pages)


abi no be so ? make hin come be 6 abi ?

