Pureminded's Posts
Nairaland Forum › Pureminded's Profile › Pureminded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 120 pages)
@crazykid |
orisirisi Thread sha , Oga o |
Encomium:@Ecomium, TRUE TALK BRO, If the girl is mature enough as well as the guy, you can tell her your financial status and let her know wat's going on , at least it's only for dat day, abi, ak2chase:@ak2chase, How old are you ![]() |
Ben20001:@Ben , so you mean the organizer's of this promo never give you your prize? This is Bad.@ORGANIZER'S OF STAND A CHANCE TO WIN 5 NAIRA PROMO WEY BEN PRIZE (5 Nigerian Niara) |
@Will.i.am HP which one is better ? I would rather die in da lake instead of having sex with a guy like me , he will now be putting his dick into my yansh ? ah jesu gbami, abeg this thread dey vecx me , |
dani1luv:U wan put petrol ? abeg na jeje i se down o. |
Omolola1: 2Legit: |
@yysl U dey sell am ? |
@Cocoa Yam , she na you be dat ? U fine small o ![]() |
@studio43, Ben20001, romade, clemcykul make una take am easy o , Make una no fight o , and did the winner finally receive hin prize? |
NO BE ONLY POUNDS YOU WIN NA FCFA OR CEDIES. SEE HIM FACE ![]() [quote][/quote]Like? ![]() |
@demystify - Thank you Jare @Phoenixxx - abi o |
Na the ffin wey me dey tell people be dis o, see hw Dog dey praise baba for up, how much own human being wey go just sleep like over feed cow (without praying) and wake up like a *** without praying ![]() |
(Bin Laden Married Hot Earthmama In Kano) I was there |
why dem no go be virgin ? u no see say all of dem no fine ni ? who go toast dose wowo ffins not to talk of inserting sim into their phone But well sha , no matter hw woman wowo , she go still get one guy wey go dey die for am like mad ![]() |
Hey Girl or Boy , could you pls mind your Biz ? Im nt here to yahb ok? but if you request im gon give it to you real well . I dont think i've said someffin wrong and what make you think im not my self?? common boy or girl, Can you use a joint account with your GF? Maybe you are ajebutter or small boy, I dont know , but i think if you are mature enough , u suppose to know girl friend can f***k you up and chop off all your sweats and do you have experience of mature dating at all? we are not talking about kids dating here , Ok? we r talking about mature relationship (Fiancee thing)ok? I don get point Now ![]() |
Laye Laye , I don marry am ni ? Girl friend Never |
steaming:No mind dem jare |
Bread & water(Diluted with sugar) U go taste? |
na wa o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 120 pages)


This is Bad.

and did the winner finally receive hin prize?
But well sha , no matter hw woman wowo , she go still get one guy wey go dey die for am like mad