₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,324,984 members, 8,419,830 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 12:30 AM

Toggle theme

Quentininc's Posts

Nairaland ForumQuentininc's ProfileQuentininc's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)

Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:56pm On Apr 21, 2008
see sammy dey report me to sauce like say sauce be him papa and i been take him candy from am. grin grin grin grin

sammy i no be bully
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:54pm On Apr 21, 2008
@ sammy,

u dey look 4 mirror dey play wit urself dey practise wrestling moves

GROW UP MAN

@ ibk,

i no understand wetin u mean

all this 1 wake ur husband no hear say u dey cry

i know say him go give me persona non grata but i don already give myself that
Jokes EtcRe: Where Una Dey? by quentininc(m): 7:50pm On Apr 21, 2008
chei tufe cigarette grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:46pm On Apr 21, 2008
see sammy dey play with apparition grin grin grin

@ busta,

anything way u feel say e mean na him e mean

in short take am anyhow
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:44pm On Apr 21, 2008
@ ibk & jen,

see me see wahala.me make ibk dey cry crocodile tears way no make meaning

@ sam,

see toothless bulldog just dey make unnecessary noise
na so u talk say u get muscle to flex but i just feel say ur muscle no pass
that of housefly
way go force himself to flex but na a microscopic trace of germ go appear as bolloon bolloon of muscle
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:35pm On Apr 21, 2008
wetin be all this crocodile tears way ibk dey do
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:30pm On Apr 21, 2008
or else what,

u cant do nada in short i have set my trackers to track her down and if i sense her u'll have to kiss her goodbye

take am say i don dey plot coup against u oh,

@ ibk,

i think say u & ur aunty wan go romance na him make i dey usher una out na,
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:22pm On Apr 21, 2008
@ ib & jennykadry,

make una move na wetin dey hold una

@ sammy,

i'll be interested in the female bodyguards grin grin grin
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:10pm On Apr 21, 2008
u smart like this na him u no talk all this while
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:05pm On Apr 21, 2008
i don advise u to go back and read the thread from page 33 i think it'll refresh ur memory

wetin else u want me to do if na to get ur quote sorry oh i no go fit u hear no vex
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:02pm On Apr 21, 2008
oh baby take am easy
Jokes EtcRe: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 7:02pm On Apr 21, 2008
see the demon don start

i think i will have to go interballistic on this one
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 6:57pm On Apr 21, 2008
just check across the thread and u'll see
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 6:55pm On Apr 21, 2008
the evidence is here for every1 2 see

cc: sammy

ituen

kronky

naijastyle


she don start to speak in comprehensible tongue na so i catch her dey speak incomprehensibly before and she say na 5 min madness
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 6:49pm On Apr 21, 2008
wetin i do na u have started calling me names oh,

tufe hope say u dey bear me witness
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 6:40pm On Apr 21, 2008
see she's denying go back and read across the thread about todays replies
Jokes EtcRe: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 6:39pm On Apr 21, 2008
if u get just tell me i know what we will do about it cool
Jokes EtcRe: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 6:24pm On Apr 21, 2008
tufe thank God that the demons that normally possess u have finally left i know they would come back when u finish reading this and i dare them
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 6:20pm On Apr 21, 2008
@ tufe,

tell the gen that his dear 1 rejected him on this thread

i have proof
Jokes EtcRe: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 6:06pm On Apr 21, 2008
i been think say na housefly hand u get as muscle i stand to be corrected
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 6:04pm On Apr 21, 2008
sammy take am easy na why u dey give the guy WAEC question with no expo

count ur teeth with ur tongue grin grin grin
Jokes EtcRe: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 6:02pm On Apr 21, 2008
sammy take am easy e be like say the guy dey always dey on ur nerves

so where the muscle dey way u say u go flex
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:52pm On Apr 21, 2008
@ ibk,

u no know say na ur guy dey preside the shooting squad
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:44pm On Apr 21, 2008
sammy tell am in short wake we take am go tribunal go try am
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:39pm On Apr 21, 2008
ibk tell am

17^0 -1
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:38pm On Apr 21, 2008
who did u think i had been asking about? ur sugardaddy huh

na only devil work

define how it was the devil's work and i would be made to judge if it truly is
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:35pm On Apr 21, 2008
@ ibk

but u do have 5 min madness that was exhibited by u writing those incomprehensible words that sammy was acknowledging to be java
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:33pm On Apr 21, 2008
@ ibk,

so u dey deny sauce

eh wwelemo

i bin talk am but him bin refuse to listen to me
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:21pm On Apr 21, 2008
notoriety is my middle name

@ ibk,

i dont know ask urself?

wat about ur self acclaimed boyfriend?
Jokes EtcRe: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 5:20pm On Apr 21, 2008
@ steph

fire down cool

no relent till the babe gree oh!
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:08pm On Apr 21, 2008
na him make i dey wonder say kuvuki no get psychiatrist

she dey claim say na speaking in tongues

but we know say na so madness dey start
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by quentininc(m): 5:07pm On Apr 21, 2008
i hope there's an in-house psychiatrist to handle u cos i guess ur losing it

by the way where's ur self acclaimed honeypie?

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)