Quentininc's Posts
Nairaland Forum › Quentininc's Profile › Quentininc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
@ ibk, tell me about it?i am all ears |
clemcy wat do u mean? was ur comment refered to me? |
sammy sorry oh even if sauce come wetin u want am to do na, |
ibk wat is that if u want to speak in tongues speak something comprehensible and not 1 that isnt |
minus she is not ur type minus she belongs to sam 2 - 2= 0 my brother go after the babe no mind them |
X files an 4 ppl way get abnormal body if 2 say na Y or Z files i 4 dey interested |
@ sauce, by who? u |
sauce what did tufe do that he is on probation |
my broda tell am cos e b like say him wan hear am from a 2nd person |
@ naija, na 1 foot midget u say i dey fear*[/i]picks naija up he is swinginghis 2 inch hand to see if he can get a punch across[i] takes 1 look at him and throws him into the dustbin |
i don tell u sha no be say when that time come u come begin to dey cry |
see love u go find out say for there 1 guy dey really dig her style na that time ur eye go clear as of now u are blinded by virtual love |
as 4 sauce him love ibk more than she love am by the time she go go back to forum games him eye go clear. i wonder whether him go pursue her go that side |
sammy so now u say u b judge me come become defendant i just dey smile u |
[i][/i]vulture eater[i][/i] ![]() |
how can u deny me my right i can be wateva i wanna be on kuvkiland as stated in the kuvukiland constitution from section 419 subsection 419 it reads: *[/i]at anytime in kuvukiland can u b wat u want to b witoutn any1 disrupting ur right to b whoeva u wanna b cos kuvukian citizens can assume to be whoeva they wanna wheneva they wanna and howeva they wanna[i] so sammy wats the basis 4 u denying me |
the answer is 10 courtesy of tufe*[/i]when he is high on ganja[i]so ur a vulture eater times 10 |
are u saying that my eyes are deceiving me when i saw u relish a taste of it and smacked ur teeth when u point a finger at some1 telling him something how many are pointed back at u |
but i saw u taste it 1st ur trying to pull my legs |
*[i][/i]comes behind sammy's back sammy doesnt see me steals the turkey[i][/i]makes a run 4 it tastes it hmmm its delicious gulps evrytin altogether spits out the bones back on sammy's plate belches |
sammy invite me na ![]() |
i feel say sauce don fall in love with ibk just hear him being so soft all around @ ppl i no wan contest 4 any post i just wan be Gani 4 kuvukiland 2 administer justice where injustice is |
@ ibk, u b undergrad while sauce b kid |
@ j girl i no dey look 4 babe i just want to administer kuvuki matters this 1 una dey talk of sugardaddies sauce u don enter wahala oh |
4 were ibk dey univ e go b adult abuse imagine small pikin way dey pri sch dey go out wit undergraduate o boy check am out na e no gel |
senate presido, i go move 4 impeachment cc: sam milla saucekid tufe naijastyle |
ppl we dey digress from wetin me i want oh i don talk am wetin happen 4 1974 go repeat himself here i dey talk oh ![]() |
no mind am after him go say evry1 na biz assoc |
na so sammy talk i dey only do him wish pls compel on sauce since he has a soft spot 4 u[sup]just tickle am small him go fall[/sup] |
ibk they say u be senate presido pls tell them to give me tufe's wives list so that i can remove 1 since him dey always welcome all the new babes on nairaland |
@ sauce, u just dey dey soft where the ladies dey after u go dey form hardman |
since una no wan give me the list na him make i wan re-enact wetin i do that year @ ibk, ![]() |
courtesy of tufe*[/i]when he is high on ganja[i]