Quentininc's Posts
Nairaland Forum › Quentininc's Profile › Quentininc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
grow them and go and shyte in the bush then u'll know how it feels |
@ ibk, ![]() |
u bin see am i guess na him make u want enter the toilet biz way u dey disturb sauce bout am make sammy b ur 1st client create a toilet on nairaland and ask him to come and use it |
instea, instead i think u don c as i dee. dey dey stammer now wetin happen 4 1974 the world no bin fit comprehend am |
@ ibk, how sabon gari,yankura,hadija rd? |
i repeat wetin bin happen 4 1974 go repeat himself here hennnnnnnnnnn ![]() give me that list now instead instead ![]() |
sammy u don start to speak in tongues again wat is all this i bin think say i give u permission to loose the spirit the other time abi e bin dey boot or something help me out ![]() |
una no wan give me the list i think if una no give me that list wetin happen 4 1974 go repeat himself here ![]() |
sauce ur so rite bout sammy na bush him dey enter |
so wetin una dey discus na toilet biz e b like say una no get work again by the way sauce were kronky dey |
pls do so that i can begin to analyse & strategise, permutate & combinate, strangulate & decapacitate, bamboozle & kabuzzle on all the names so that i fit remove the finest amongst them so that he'll be rid of 1 fine nairalander |
dear ibk if ur sure then dont think but as 4 me sammy dey receive the european spirit way dey make am speak in a tongue that looks german oh sammy continue to speak i mandate u to speak in russian,french,italian etc |
sammy pls tell me the names of tufe's wives so that we can deliberate and eject 1 from his list |
then where u come dig am up from u no even know wetin e mean i strongly feel ie speaking in tongue since u know even know the language |
sammy i suspect say that language way u yan na german |
@ sauce, y wld u refrain from being so rash is it cos of tessy's comments? |
sammy u turned this thread into a church where evry1 dey try out their hand on speaking in tongue.beta yet u 4 call the thread mountain of fire & miracles section:feel free to express urself |
e b like say u like fight na im make u wan c fight |
nice 1 rebel |
@ alsh, u 4get to put say wake the guy no 4get valentine |
sammy pls abeg wake u let them fight wake we c who go win |
@ jay get respect 4 a 1 foot midget ![]() u must be joking |
@ jay common close that ur mouth no be u start am @ ibk 1ce in a while its good to toe the war path cos 1 wld neva know wat china the bull wld break in the china shop |
bros i just help u finish d sentence no vex ![]() |
holythug:fanatic who blew his head off while trying out his gun |
@ jay, d fire coming out of my lighter is wat u say i am playing with ![]() |
@ holy then who were u referin 2 so dat we don toe 2wards d war path |
@ tufe the demon still persist i go catch u |
@ holy na u b d pest have ur teeth been cleaned off that bedbug that was infecting it i dont think so keep quiet till its been wiped clean |
@ least tufe enter this thread him no talk "lol " d spirit has been casted out |
@ jay wetin u go do bout ib, |
na wetin i dey c 4 kuvukiland person go just come from nowhere start to dey throw punch |

