Quentininc's Posts
Nairaland Forum › Quentininc's Profile › Quentininc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
na wetin una say una dey do una dey grade the guy jokes |
all the same na u sabi the end result na say u don accept |
any which way u dey enjoy am |
na u sabi u don finally accept |
at least e go keep their eyes busy na |
u go issue 1 4 am wake him just come ur office no 4get oh K.E.C (kuvukian examination certificate) |
wetin come keep u awake way make u dey read am guess u just like am ![]() |
no wa |
o baby free the babe abeg |
my brother tell am oh cos him give himself post him feel say him no follow |
na u come dey interview 4 security e mean say u get Phd 4 am |
na only ppl way dey take wetin dey happen 4 nairaland seriously no know the use of the joke section me i no see anything as clique here even when 1 or 2 occassions guys gang up on me but i still take evrything as if nothing happen sammy, sammy, sammy how many times i write ur name i enjoy r company tire & i no mind anything way any person gast write on deleting threads or not everybody come here to post jokes,get yabbed,yab ppl evry1 came here 2 have fun |
@ jaymobb, thunder fire u |
@ cute, thats the answer girl @ aristotle, go back & read ur comment u go find out say u been dey talk about the guy location. actually the guy no fom our side of Africa so give am some space. |
@ ify, na u domesticate am this 1 way u dey tell am 2 leave u hand |
@ kennee, i dey hear say na u be security man were ur bow & arrow abi they no tell u say na kuvuki be this |
if una wan talk about una way to Moscow do it in the sports thread section and not here also its not by going to Moscow but winning the trophy and even if ur team win e go change ur life in any way cos they dey dat side dey eat their money u u dey hear dey shout man u 4 life arsenal chelsea liverpool bros beta make ur notices about soccer in the sports section |
bobby if u wan puke puke na who dey hold u na |
nice 1 gunny |
abi tufe hope say u take permission oh! wake babes no go outside bath 4 daylight 4 u oh! |
abi tufe hope say u take permission oh! wake babes bo go outside bath 4 daylight 4 u oh! |
sauce doo I VOTE NIGHTNURSE |
TUFE, I WANT TO HIGHLY COMMEND U 4 A JOB WELL DONE BY FINALLY BRINGING THE PIX THAT TOOK US UP TP 10 - 11 PAGES FOR US TO SEE FINALLY UCHE, ,KENEE HAVE WAITED FOR THIS MOMENT I HEAR THAT NA THE HIGH CHIEFS GO DECIDE BUT I STILL CHOOSE TO BE IN THE COMMITEE SINCE I NO GET ANY STRINGS ATTACHED HOPE UNA GO GIVE MY APPEAL AUDIENCE FROM: DIRECTOR K. I. A.(KUVUKIAN INTELLIGENCE AGENCY AKA KILLED IN ACTION) |
why u wan see saucekid wife when no be she go win we no say she dey d competition whether she like am or not sauce u think say kanda na meat abi u go say ur wife no dey contest yet she don win man choose a side where u belong and stop hopping around P S: i no dey fear u |
phiniterous phiniter philemon how u dey |
then na u come understand arabakpoai like u |
@ holy, e be like say na u dey crase since u dey answer ques meant 4 tufe |
ituen i no understand |
any which way na u sabi |
i just dey acknowledge ur comment or longthroatisis dey worry u |
simple now i go leave u alone |
hmmmmm ![]() |