Quentininc's Posts
Nairaland Forum › Quentininc's Profile › Quentininc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
@ sam wat are u implying bout tufe.u have to give tufe an award cos he's running bout commenting on all thread i move that he should be made response minister in kuvukiland so that any joke that comes in has to go thru his office |
@ tufe wats wicked u just dey run dey comment on all the thread i think i'll move a motion 4 u to be moderator in kuvukiland sam u gast beware, |
tufe try tell ur babe say wake she give us the answer 4 those other question she ask the other time |
y una dey beef am una 4 try find am him own yummie so dat him no go dey worry una. |
if u dey high on ganja then u must b right |
@ zuby no b only u i gast scroll down c where e go end |
e mean say if the guy wan put somethin inside something the babe go dey feel say na fly dey try perch |
oga sam if the guy bulala been swell that means b4 then na to use microscope use observe am |
4 your village i think the saying goes when u point 1 finger at person how many dey point back at u? |
ituen na me u dey crucify like this i dey my own side of the fence na him u dey attack me like this |
abeg make una tell tyty next time she come online say make she find way answer the question way she ask she's digressing and now doing yum yum after she say all others no wan answer question |
my brother na so we see am |
ie u no know who ur godfather on kuvuki be no be me go tell u take it as a take home assignment ![]() |
e be like say u know wetin dey my mind i am only trying to be civilised so if e dey bug u go find insecticide spray so that the bug go die |
where ur godfather dey sef? |
where the rat dey way u dey smell |
y him need mouth transplant n even if they give am the mouth transplant wetin they go put there abi na c*** |
ituen came to nairaland with the aim that he'll get to meet some girls.he actually met some girls and struck good correspondences with them got their phone nos and started talking with them programming them as usual during MTN midnite calls.ekaette b/w 12:30-1:30,ngozi from 1:30-2:30,amina from 2:30-3:30,bisi from 3:30-4:30.to cut a long story short him start to use accent on fone dey use eliminate come eliminate ekaette,ngozi & amina come decide 2 c bisi cos her voice dy angelic on fone come decide 2 enter nite bus from ituen villa go lag only 2 c bisi all dis while him dey bother bisi 2 send am an MMS of herself after spending 24 hrs with no where to stay in lag come get a room for 1 guest house and for bisi to come see am come turn out to be that fat thing way u c.but as congi dey kill am n him get deposit something after riding the babe thruout that entire nite guyman by force lean.confirm the true jerk from kronky he can attest to wat i am saying |
@ ituen make una no mind ituen oh d stuff way him write na him happen to am 1st of all how many of una know me way i go come dey popular way both guys and babes wan meet with me i no even know wetin be kuvuki land i just came o this section a month ago |
nice 1 dude guess d small guy yash 4 tear if turner brown bin say turn around ![]() |
ituen how far i don dey wait 4 d day i go catch u online |
i agree naija fit dey like dat but 4 dat 2 happen i'll suggest say all naija citizens smoke ganjaweed & we go achieve a state where naija go become 1st world country o boy come y no smiley 4 ganja weed moderator dis isn't fair |
wake him soak him mouth overnite with bleach & detergent come wash am wit iron sponge.good joke |
@ tufe, u & ituen dey do Mafia way u dey talk about loyalty or better yet refer 2 him as Don Eatwheniani da Vinci & i guess na u be in avocatto |
wetin all of una dey talk instead of 2 answer the question way tyty ask na to dey cast demon enter bla bla. |
y didnt u say so rather than telling us bout the indian experience.good joke |
the last commandment about leaving the seat up wat does it actually mean? ![]() |
@ clemcy wat is alrite? ![]() |
@ poster tyty u too much |
@ FMK where exactly are u from? ![]() |
@ tyty o baby u neva still ready 2 vomit d answer anyway i'll stay tuned 2 dis thread till when ur ready ![]() |


