Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 7:06pm On Apr 26, 2008 |
na so una go talk
@ j-girl,
put ur money where ur mouth is.
if u say u fine then contest
simple & short,no comma
@ ibk,
i don hear ur hubby comment and he's solidly behind u
but u still dey the competition whether u like am or not |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 6:55pm On Apr 26, 2008 |
wetin u wan see
abi u wan chop am |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by quentininc(m): 6:54pm On Apr 26, 2008 |
God eh  |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 6:51pm On Apr 26, 2008 |
@ j-girl, unless u wan say u be girl boy instead pls submit ur pix to TUFEsauce wetin u gast say bout ur wife competing  wat are ur comments? |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 6:43pm On Apr 26, 2008 |
@ ibk,
o baby u be girl so u no b exception
@ j-girl,
u sef where ur pix
as long as u b babe u follow 4 the competition |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by quentininc(m): 6:41pm On Apr 26, 2008 |
hmmmmm i no know oh |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 6:31pm On Apr 26, 2008 |
@ ztyle,
my brother no be only u
we neva see any pic to start to cast our votes or compile am
TUFE TUFE TUFE
how many times i call u
u say u get the pics and na 2day u go post am
i no just know wetin to talk |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by quentininc(m): 5:50pm On Apr 26, 2008 |
if him no know why him go come talk |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 9:14pm On Apr 25, 2008 |
anyway sha u fit freestyle |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by quentininc(m): 9:05pm On Apr 25, 2008 |
help me ask am abeg no vex? |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 8:58pm On Apr 25, 2008 |
no be me and i no go tell u they go put u 4 trap b4 u know the trap go catch u just beware oh  |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by quentininc(m): 8:56pm On Apr 25, 2008 |
how? |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:54pm On Apr 25, 2008 |
all isn't well
u don 4get say u suppose debate |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 8:49pm On Apr 25, 2008 |
kennee,
ur being inclined towards nightie
wake ituen no hear u instead they go summon b4 high chiefs
e be like say u no know say assassins dey here abi
take heed |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:42pm On Apr 25, 2008 |
ibk,
which side u dey on yes way or no way |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by quentininc(m): 8:38pm On Apr 25, 2008 |
so? |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:36pm On Apr 25, 2008 |
debate start
naija: no way
tufe: yes way
jay: go stand for audience
debate dey only get 2 sides |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 8:33pm On Apr 25, 2008 |
tufe,
if u & ituen judge partiarity go dey cos una get interest here as in tyty 4 u & nighty 4 ituen so pls pass on the mantle to me & some1 else way no get interests way go waver from the topic |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by quentininc(m): 8:25pm On Apr 25, 2008 |
@ jay,
abi tufe na ur client? |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 8:23pm On Apr 25, 2008 |
him wan find way badger enter una gist
make una give am alawi abeg |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by quentininc(m): 8:20pm On Apr 25, 2008 |
make ituen 1st hear na that time u go know say[b] khaki no be leather[/b] |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by quentininc(m): 8:18pm On Apr 25, 2008 |
@ tufe,
na who dumb? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by quentininc(m): 8:14pm On Apr 25, 2008 |
@ naija, na so craze dey use start pls inform me when e reach terminal stage  |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by quentininc(m): 8:12pm On Apr 25, 2008 |
and the linesman |
Nairaland General › Re: The Most Beautiful Lady In Nairaland by quentininc(m): 8:10pm On Apr 25, 2008 |
tufe we dey wait 4 u
hurry up oh
but no b only u & ituen go judge na
its not fair |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:53pm On Apr 25, 2008 |
answer the question urself and stop bothering me
busybody |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 7:50pm On Apr 25, 2008 |
na una sabi |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 7:32pm On Apr 25, 2008 |
dooo, no vex |
Jokes Etc › Re: Seun's Fate by quentininc(m): 7:22pm On Apr 25, 2008 |
wetin him do? |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 7:20pm On Apr 25, 2008 |
when,  |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by quentininc(m): 7:16pm On Apr 25, 2008 |
@ naija, i wasnt talking to u oh  |
Jokes Etc › Re: Letter To Clemcykul by quentininc(m): 7:07pm On Apr 25, 2008 |
i was rying to catch up on were i left off but u guys grew tired
i guess |