Quisera's Posts
Nairaland Forum › Quisera's Profile › Quisera's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
Where Oluomo? Dude appearance from the scene is surprising |
Just dey play...na yahoo boy una dey advice, this one wey go still bomb this night |
Titanic taking lives since 1912 |
You're not wrong my brother, you're just stupid |
Royal air Maroc |
Newfoundlove: ; ![]() Una no go kill person for this place, abeg make sadiya do drop something make body calm down |
Erectile dysfunction dey call you |
Agege isn't winning shit, na the delta we dey so. Okowa Bleep up o but we'll never allow the evil party take over our state |
JohnCyrilEfe1:Kolo don reach here...u too like free things🤣🤣🤣😂 |
iykejohnson:14th month |
C1 October stipend firstbank delta state received This one sweet me 🤗😃 |
JohnCyrilEfe1:Lolz Baba..if no bsay na u call to inform me, I don forget say something like npower still dey exist. Meanwhile all of Una wey dey use ecobank for delta state I hear say okowa don use Una stipend collect loan😛 |
Firstbank delta state C1 received |
divineRx:Correct... hopefully I'll get mine soon |
lolu2019:Oga here na npower thread, carry your mumu campaign commot for here. No one gives a f**k who you vote for. |
Has any C1 firstbank delta state received? |
C1 beneficiaries who received September alert...abeg is there any change on your payroll? Is it still 12/12 or it changed? |
Just dey play Supreme court that will rule in favour of FG cum 22nd. Be like Una never know wetin dey xup. For this chairman to support the governors it means he knows the FG is cooking a supreme court victory. |
We go collect your fuel still vote for Obi. Una never see anything. Na politicians dey use our head before now na we go use their head. |
Lolz...Make Una dey play. Good evening ladies and gentlemen Kindly keep the questions coming I'll answer in due course. Let this thread hit 99 pages first ![]() |
Pascal9:Till then |
FashionCookie:It's alright |
Today, i realise that crowd in political rallies really doesn't matter. All my guys wey be die hard Obi supporters wear orange polo and cap enter coaster bus. Inside the bus them dey upload Vote Peter Obi for WhatsApp Status 😂. The time has come for the change we truly desire and there's no stopping it. |
This is really painful. So sad to see that the kid we celebrated few days ago is no more. Life is indeed a mystery. I pray God grants the family especially chioma the fortitude to bear the loss PS: Davido should do something about this spirit of death hovering over him. It's getting too much. How can a man loss atleast 2 persons in his circle yearly. It's becoming more than just a coincidence |
wishgit:Baba you need bring like 24 millipede, the intestine of a pregnant cockroach and fresh saliva of a bush rat for sacrifice. Because any failed transaction at this point need spiritual intervention ![]() |
JohnCyrilEfe1:Lolzz....madman I tell you say ecobank don use Una money take support flood victims. Just manage the 11/12 u don receive so far. |
Prince2bad:9pm yesterday |
Firstbank Delta state received Oya make I give my own farewell speech ![]() As said earlier everything that has a beginning surely has an end. Through it all I've been mostly on the sidelines watching the drama on this thread since day one. I surely will miss the folks here. Una craze get the way e take dey ![]() A big shout out to our one and only ezenwaez aswear for my full life I never see person like dat guy. The guy just carry npower matter for head base on the sake of others. Even with all the insults and humiliation he receives he still took it upon himself to give out information (whether legit or not) we still need to acknowledge am. The guy too much.To our successors, npower work get the way e take dey. No let any head use you play. From 1/12 to 12/12 I no smell my ppa any day. You can't rely on the stipend so face your hustle and smile any time you see alert. Laslas I believe say Una payment go still reach 12/12 irrespective of the payment mode. It's been a worthwhile journey thus far and I wish you all the very best. One love ✌️ |
iSense247:How much will u pay? As August never come so make I use your money take press. ![]() |
lawalyato:Nope ..I didn't take the test |
douglasposh:Oga you no sure say na test we don do b4 nai you go repeat? Because I didn't take any test and mine is processing also |
August is processing |

aswear for my full life I never see person like dat guy. The guy just carry npower matter for head base on the sake of others. Even with all the insults and humiliation he receives he still took it upon himself to give out information (whether legit or not) we still need to acknowledge am. The guy too much.