Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 216 pages)
[quote author=Mynd_44 link=topic=830506.msg9819266#msg9819266 date=1324583033]This is serious[/quote]I dey tel u. |
[quote author=OK_2_NV link=topic=830031.msg9821536#msg9821536 date=1324629767]another G A Y thread[/quote]Hahahahahaha. . . Ah, dis guy shaaaa. . . U and all dis your funny comments and pix. ![]() |
googles:Hahahahaha. . . U press am urself?. . . No feelins naa. . .? U no need FREE OF CHARGE pressin? ![]() |
bandiejay:I dey tel u! Lobi:Nooo. No take am, stil dey dier dey wait already dead and gone r/ship with som1 that has moved on SINCE!! |
googles:And dem say naija guys no dey try? ![]() Blessed is the hand(s) that pressed and made it bigger. Kudos girl! ![]() |
dyabman:Story!! She go usam go carry another guy wey dey handle am wella for bed! Cant try such NONSENSICAL NONSENSE!! |
^ Hahahahahahahaha. . . Who be dis guy sef? ![]() |
^ ^ Hahahahaha ![]() |
purefella:who u dey ask? |
Bluetooth, I hope say ur gf na virgin o! If not, u know how many times she don distributam to oda guys b4 u continue from wier she stop?. . . U get luck say toto no get meter. U for curse d 1st day wey u throw ur koroba inside her well. |
Lol @ Ata gigun. |
I no be ur ATM. |
I wish nl gals would do a bonanza with their pu-c this xmas season [for the sake of xmas], and wont be stingy with it next year! [not for me tho, but for doz wey una dey starve am wit] |
Krismas na d most worrisom season wey u go dey 1da y u geh naija babe. If atall, na ashawos I suppose dey konsida buyin gift for. |
A week is ok to mourn ones death. So live goes on for the babe, abeg! |
Walahi, murder wil deff be the payback here, damburu ubanka! |
May God punish me if I ever percieve such woman as a wifey material. |
Bk, wit d way wey naija gals don large eye finish, 1 can stil get a virgin tho, but I believe it'll be from the age of 12 or 13. Anythin above that, walai, e don turn to elastic. |
Of what use is this thread to us now, biko nu? |
*Walks into the thread. Stare's at the title. Eyes popped out like cartoon! Looks around. Cant fined anybody. Takes a look at the topic again. . . Vooms off IMMEDIATELY!!* |
Op, without mentionin the word "ba$tard", wont ur message come across?. . . U berra modify that, immediately! @Topic - Am game wiv both of em, but if u ask me to choose one, then ama go wiv the one with the girl with child. [the aborted might not be able to concieve anymore. Just sayin tho!] |
Modernize the as$ of ma unborn child. |
Japanese girls! [almost cumm off ma brian when those clean, pretty and sexy girls massaged me.] Nigeria also got beauriful girls, and they are my two lovely biological sistas, but they'r married. So NO beauriful gal in Nigeria again. Maybe later [but I doubt it with ALL doubtness of doubt]! |
Too dunk long for me to read abeg! |
I think mine is 10 over 10, cos not err body that started the year with me were able to end it with me. Now, am about cruisin into 2012 with style. What testimony is more greatful than that?. . . Baba God I thank u O! |
Better xpress ur feelins to him b4 it's too late. Gals sef ehn, una too dey form one kain yeye form while na una go dey interested pass, y?. . . How i wish the guy go meet som1else, na den u go know d meanin of "u dont know what u have until it's gone." |
Merry christmas to you all! |
To be specific, I dont know for now. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 216 pages)



