Realestworld's Posts
Nairaland Forum › Realestworld's Profile › Realestworld's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Encryptjay sorry to say dis bro.. I checked all your topics you'av created but non is eloquent enough to share ideals so what the f*ck are you talking about. Nor b say u even know anything sef! |
How 9ja won take beta sef? |
D way pictures take dey lie en! |
God bless the senate house for once. |
And our tourist president go travel the moni finish. How do u expect us to clap for such development? |
. |
How this good news wan take make nigeria beta wen we get bad people managing d country |
And our persident might not go through this bill the second time o. |
These people don start this fresh week with another lie again! I fit kill person becos of all these lies o |
Na 2day After visit den wat? |
Jst imagine how some gullible people are idolizing her here, some even wish for her to b IMF boss. Like WTF Who dem suppose don dey probe by now. How 9ja wan tak grow wen we dey celebrate people wen their hands nor clean? |
Dis guy na truth talker! Nigerian elites has been nothing but failures. From IBB 2 OBASANJO 2 JONA 2 BUHARI. Greedy idiots. |
Why this man come quit? Abi apc won scam am join or e don clear say e opponent go win am? |
My pain is that scammers keep using the lords name to execute their evil plans |
Some times i wonder why i'm still alive today despite my nonchalant attitude towards my God. Am not too sure about what i'm about to say but i believe these young men are better than me in the spiritual realm but God still kept me up till this day.. And i'av come to realize that it's not about who u are that will save you but by his grace if not i would have been dead. I pray for more grace for you and me AMEN. RIP FRIENDS |
Some people go soon start to shout "lion of ubima" |
I neva use eye see nepa light for 3days now una dey show me dis kind poverty news |
igbokwesampson post: you got a point brother, imagine the current situation in Rivers State.all their children na frnds abroad and we dey kill ourselves for here. |
IN SUMMARY this "change" is from better to worst. |
I can bet my last food that this guy will buy more false property after this case. GREEDY EXECUTIVES GREEDY JUDICIRIES. |
Like play like play na them go take sentence this fine albino guy to death by hanging o. |
I blame the citizens of this country for this. You wont see any of this idiots children fight for their parents, but they will still give their foolish followers peanut to help them accomplish their evil desire |
Guy your girl na mami water o |
Non of the above |
Organize people make una riot. Dis country go soon burn 1 day |
Them nor go help am now o, if na politician pikin e happen 2 i know say na scholarship and unmerited job 9 go wait am o. |
And my able president still thinks he has already defeated boko haram.. |
I guess he's one of the archtech of problems the easterners are facing today |
Fayose......! It beats me a state could actually vote for an idiot who couldn't respect his mother. I even more shocked at some folks calling him their mentor |
Who b this whistlers again na? Una dey fine national food 2? |
How i wish they can prosecute jonathan, buhari and even this idiot talking trash it would be the greatest feat in over a decade! GREEDY POLITICIANS |
stanliwise post: Must you support Jungle justice to fight criminals. What then are the use of our law enforcers. If you kill a criminal, you are also a criminal yourself because you are a murderer.mah guy d killers don believe say kpata kpata na arrest and bail 9 go end and. And with that tought alone they keep killing people |