Rita25's Posts
Nairaland Forum › Rita25's Profile › Rita25's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 58 pages)
peter how market? over sabi don finish u ba? u are the ogbanje in the duo called psquare........stupid dude wey no wan hear... |
I LIKE THE YING TO THE YANG PART ![]() |
U FOR TELL THEM TO SEND U RECHARGE CARD AS WHERE YOU DEY U DNT KNOW AND NEED AIRTIME COS U WANT TO BUY BUT CNT AND UR INTERNET IS DWN ![]() |
VERY SENIOR BITCH SEF,OLD LAYER Gofwane: |
TRUELLY LINDA IKEJI IS VERY BITTER AND FULL OF BILE DOIN UNNECESARY NOTICE ME ![]() |
ABEGI MAKE I HEAR WORD ![]() [quote author=nurish post=43 171258]That's hater's comment.I tink u don't need to hate politician cos u ve nt been dere b4 so u can't knw wat it takes to rule.[/quote] |
WATS WITH THIS AM A CHEAT GUY SEF? OH SORRY AMACHEAT ALSO KNOWN AS AMEACHI ![]() |
EX DIS EX DAT THEY WILL NOT ALLOW YOUNG PPLE RULE THE MAN DON DEY SEE MONEY NO BE TODAY HABA OGA GO REST WITH THE PAST MONEY WEY U THIEF NA ![]() |
sooooooooooo adorable nd cute even in such big mess. ![]() |
moderator /admin why would you allow such rubbish to make front page? are you so out of current happenings\\\\\/ ![]() |
Dear Nairalander Ladies. thumbs up to those of us whose okrika hermes handbag is more original than madam banana island 500million owner of 100% fake hermes bag...... cc @lindaikeji...the sooner you stop bragging and get a life the better for you ....we love you pretty sister but ur oversabi is fast fading out u aint the only blogger but yet u too worry...get a man get married and relax your hormones are too high.......real BITCHES aint loud....remember empty barrels makes the most noise .SEE how @omotola gets respect, even mercy Johnson too...our sturborn tonto dike has calmed down after marriage .......so we understand ur problem of attention seeking but u aint even going about it well.... keep ur riches in your pocket.like are you the 1st IGBO girl to buy a house? or hermes bag?.you insult pple that ur bag can buy their cars........we don't have bags that fake or that expensive but we have HAPPINESS(which money can never buy). You snap here today tag banana island this that.haba abeg do and buy House on Plantain Island make world end nau! if you were the richest woman in Nigeria like folorunsho alakija u for use Nigerians do peppersoup oh...pls be calm babe u must not be loud to be heard keep ur wardrobe advert for urself let pple hail you. We Nigerian sisters love you and we say "advice no be curse".................let this make front page so that linda notice me ikeji can see it... |
our own very dijaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa............kim go rest for bush.long throat dija rocked it flawless joor |
ok I get ur point. ODUBEZE: |
COKE AND FANTA |
you are forgetting to add PASTOR SAMUEL ORTOM GOV Benue state |
desmond stick to politics and stop attending every show and premier available u forget say u be actor wen u dey contest ni? wey na nw u come remember ![]() |
My jagaban pose !!!!! Dear nairalanders comment on my jagaban pose...the definition of jagaban pose : it is a pose for very serious minded people who at every time are very calculative of their next move..its not for anyhow pple... |
please who will cook like this for me nau? bros is this post valantine thingyz |
see rosary for him neck oh....what rubish ![]() |
COCACOLA as the name implies is full of cocaine.............so RUNNNNNNNNN for your life stop taking coke and take smootie instead its healthier . |
NA WA OH MADAM U CARRY URSELF GO PRESENT FOR DOCTOR TO USE YOU DO TRAINING.RIP TO THE DEAD |
oh my GOD what a loss God grant her soul eternal rest ![]() |
banky w why u no paint your house nau? ![]() |
that his gorimapa shine pass 2baba own oh.............the pics looks dapper just that too much photoshop abi photo supermarket sef ![]() |
eyelash too long na kilode!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
so dis fine gyel wen she old na so she go be like great grandma? ewwwwwwwwwwwwwww scary |
AND I AM THE WORLDS CUTEST BABE ![]() |
U WERE NOT AWARE HE WAS MARRIED? MECHIONU DIA THUNDER FIRE UR GOLDIGGING ASS ![]() |
he is arranging her to use her for money rituals oooops did I say dat? |
only in EKO will u see such a MUMU behavior. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 58 pages)





.