RKTexpert's Posts
Nairaland Forum › RKTexpert's Profile › RKTexpert's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 25 pages)
Even mentors and trader coach dey chop deep drawdowns, nothing I no go see for forex twitter community
|
I have said it b4 nothing person fit learn from here; especially on weekends.. Naa only insults kowell. Time to get all serious b4 my village people go show me road to my trenches ![]() |
Abuja Ps4 game installation service, console sales & game DVDs available- WhatsApp |
your ps4/ps5 console, games DVDs, game files plug in abuja |
samfelly:you mean people wey dey open max lots on a single candlestick move, kon put SL underneath the solo candlestick ![]() |
I traded chfjpy during today's Asian session come reach 7:22am, I was expecting the market to go strong bullish, so jejely I bring SL to breakeven. Price kon knack me comot from where I bin sit far off... since naa swing account in which I only traded for 6hrs..TFT still deducted $1.40 from my breakeven profit of $3.32...Naa only $1.92 kon reach me now. prop trading naa brutal war ![]() Modified That means TFT charges $7 per 1 Lot for Forex pairs as commission...whaat dah four ![]()
|
Congrats everyone ![]() It was a fair & transparent draw.
|
90% of all forex trading tutorial videos on YouTube naa SCAM! Pure gimmicks and lacking any applicable substances ![]() as for the remaining 10% solid contents, you will have to dig through the entire repository to get it... However, for every 10 videos you stream, only one go get substance and go dey applicable at least. Here are some few tips that should do you good if combined with the trading knowledge gained from streaming the 10% solid contents 1, Always follow your system and stick to your trading plan 2, Know how much you are risking per trade entry and be ready to make peace with that.(you can download a free FX calculator and use it to know your position size, compute etc) 3, Know the low-risk zone or area on your chart; where you want to do business and set alerts. 4, Never let other traders influence their trading decisions on you; thus, making you adjust your trade setup 5, Always have a proper risk management and be stop-loss conscious. 6, Try to journal your trades, optimize and refine your trading strategy. 7, Always learn from your trading mistakes and try as much as possible not to repeat them again. |
samfelly:@awon committee, Una no go raffle my name put for Una list make I see if I get lucky...I promise if I win the next draw, I go give my winning position to one FTA member here Tnx |
Procod:lets discuss on whatsapp |
Nextt:the only ICT concepts wey normally do am for me like I bin mentioned earlier no pass OTE Judas swing + po3 +OB ( both bullish and bearish) breaker blocks, Smt Boss oh, even Htf PD arrays naa pure ICT gimmick...he himself don bin talk am b4 say if three PD arrays fail, then you are fvcked! I like to agree with you say not all ICT concepts are useful...you are right, the creator of ICT himself can attest to that. DOL no be something wey dey new to person wey don jack ICT concepts for head finish... my head dey pain me I no fit shout.... my Ict boots are hanging on the wall as I dey type so. I don explain tire have a good night rest my FTA people dem |
TradingGod:I tire ooh! Mt5 updated! All of Una go do topdown analysis tire😂
|
I m a proud ICT dropout ![]() I no wan learn again buh no knowledge is ever wasted..it was fun while it lasted for me Buh Una no go break my head with silver bullet entry; I tried say I understood ICT Judas swing along with Power of 3 strategy...FVGs,iFVG, reaperFVG,etc. Buh I never still see any setup wey fit into the criteria...and I still dey find silverbullet for charts only for me to dey chop stoploss boli. Una don try for me...naa me wan choose to dropout.. see as these few ICT jargons dey sweet for ear 🔥 Bookmark for your reference📌 AMD - Accumulation, Manipulation, Distribution AR - Asian Range BISI - Buyside Imbalance Sellside Inefficiency BMS - Break in Market Structure BR - Breaker Block BPR - Balanced Price Range BSL - Buyside Liquidity CBDR - Central Bank Dealer Range CE - Consequent Encroachment (Mid Point FVG) DOL - Draw On Liquidity EQH - Equal Highs EQL - Equal Lows FVG - Fair Value Gap HTF - Higher Time Frame HRLR - High Resistance Liquidity Run IOF - Institutional Order Flow IOFED - Institutional Order Flow Entry Drill IPDA - Interbank Price Delivery Algorithm LRLR - Low Resistance Liquidity Run LKZ - London Killzone LP - Liquidity Pool LTF - Lower Time Frame MB - Mitigation Block MMBM - Market Maker Buy Model MMSM - Market Maker Sell Model MT - Mean Threshold NYKZ - New York Killzone NDOG - New Day Opening Gap NWOG - New Week Opening Gap OB - Order Block OTE - Optimal Trade Entry PB - Propulsion Block PDH - Previous Day High PDL - Previous Day Low PO3 - Power Of 3 [Accumulation, Manipulation, Distribution] PWH - Previous Week High PWL - Previous Week Low RB - Rejection Block SIBI - Sellside Imbalance Buyside Inefficiency SB - Silver Bullet SMR - Smart Money Reversal SMT - Smart Money Technique/Tool OSOK - One Shot One Kill |
peteregwu:some props no just like make person use trade copier at all...naa things like I dey wait for setup, I dey wait for setup b4 you know, day don break, before you know month don end for the account... Shit happens at times when price no gree enter your low risk zone bro for person to execute trade... ![]() Abi naa only me feel like dz ney! |
DannyFX2638:buh some ppl here are not aware..I'm just posting it here as a reminder oga No go over wait naa I mean...to say |
infofirst:Elon_4479 go give you follow now ishowlahfx |
Jameselias:there is this 30 days inactivity rule attached to the account, if you no open at least one trade within the 30-day period, omoh naa otilo be that ooh! Only mffx no get that kind rule... |
zedegit:wahala for anybody way announce say hm win evaluation account from giveaways..bcuz he better make person chop hm giveaway and close mouth for here firm than for another to dey point finger to show you oil stain on your nose....make we wey dey hustle dz giveaways dey keep our nose clean oooh ![]() |
@infofirst, I feel @greatcheers, @peteregwu and @donsheddy; all three deserve a shot at the 10k evaluation. these three FTA traders are well-versed and disciplined enough with a proven track record not to blow off the account bro. |
Abuja Ps4 game installation service, console sales & game DVDs available |
Donsheddy:trading soap received by me sir😂😂😂 |
infofirst:thanks bro...pls will there be any pre-initiation ritual of such, abi every club member naa odogwu Oyo. ![]() As I bin hear say @Donsheddy dey cut trading soap give every new convert lol
|
Donsheddy:since the year nov 2022 I took forex market seriously, I have been doing what the forex twitter community called "strategy prostitution" and as I repent go back to dz old man technique for forgiveness, since then market no dey overfvck me for ass again anyhow as um like. |
Of all the strategies wey dey out there 1,SMC 2,+OrderBlocks 3,SND zones 4,ICT concepts 5,structure, liquidity & inducement 6,Vwap,etc Nothing beats the good old SNR along TLCHs Argue with your charts, and fvck any other trading strategies I m done jumping from dis to dat. I'm going to get better using only that with time
|
OneMillionBTC:that's to say USD is on the mountain and not in the valley lol ![]() |
VeeVeeMyLuv:Your post is not for me.... In order matter... Eurusd looks very bullish on the weekly Naa daily candle close go decide shaa |
samogo1:Fundingpips Maven @gabsonfx2 congrats ![]() |
my village ppl are unto me again wetin be 1.4-1.5points wey spikey NASDAQ100 no fit use take carry me enter into the sell trade ![]()
|
giveaway I love am pass anything as I dey broke so buh not for too long. As I don put a rocket under my trading goals & hustle like dis, the sky naa my stepping stone ![]()
|
ps4 latest games available for installation on hackable ps4 consoles |
infofirst:yes boss, who get account should hold am oh! Tnx... We all shall get there some day. ![]() Naa @donsheddy way I dey follow see road now lol |
infofirst:after every every naa $5k challenge end am? they no try at all for September account bonus offer lol ![]() |



than for another to dey point finger to show you oil stain on your nose....make we wey dey hustle dz giveaways dey keep our nose clean oooh 