₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,626 members, 8,512,848 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 06:18 AM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 188 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 4:49pm On Jul 17, 2009
thats a gud strike subaru
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:37pm On Jul 17, 2009
ok lol
Jokes Etc › Re: M. J for Oshodi by romsky(op): 4:37pm On Jul 17, 2009
person wey just dey wake from 5 weeks of siesta
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:20pm On Jul 17, 2009
lysaa dont deceive d little ones after all Elizabeth d jungle lass of 12BC was named after u
and that was 2 centuries b4 i came into existence
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by romsky: 4:17pm On Jul 17, 2009
of [b]C[/b]ompact[b] D[/b]iscs
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:16pm On Jul 17, 2009
No jeo came 2 generations after u making it 4 after moi

Now u all can gather under the mango tree at nytfall to hear the words of an elder
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 4:11pm On Jul 17, 2009
& dat is little jeo's complain
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 4:10pm On Jul 17, 2009
u cant predict a once in a lyf tym xperience
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:05pm On Jul 17, 2009
dem come world we efrytyn na black & wyt no rival
Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by romsky: 4:02pm On Jul 17, 2009
ben abeg being born by mistake no be torn condom?
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:00pm On Jul 17, 2009
File dont tosh it!!!
Jokes Etc › Re: Come Chop by romsky: 3:59pm On Jul 17, 2009
Jeo person neva tell u to close eye lyk say u die to know ya enemies?
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by romsky: 3:57pm On Jul 17, 2009
no be today we all know say clumsy get big head lyk humpty dumpty own but with lion waist
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 3:54pm On Jul 17, 2009
dat shows u took note of her & means only 1 tyn u don dey fall in lurf
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 3:53pm On Jul 17, 2009
we can present ur original birth certificate
Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by romsky: 3:51pm On Jul 17, 2009
my clumsy wey dey hmmmm
Jokes Etc › Re: Where Is Lolabay? by romsky: 3:50pm On Jul 17, 2009
na real wa
Jokes Etc › Re: Drunk by romsky: 3:49pm On Jul 17, 2009
after ble don thank una dat 1 wey dey ICU come say e no funny na real wa
Jokes Etc › Re: M. J for Oshodi by romsky(op): 3:35pm On Jul 17, 2009
FYI maltina cares
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by romsky: 3:34pm On Jul 17, 2009
na hunch back frogs
Jokes Etc › Re: Ben. . . Network Connection Is A Must by romsky: 3:22pm On Jul 17, 2009
ben fear dey catch me say u don dey backslide o
Jokes Etc › Re: Who Wants To Marry A Nigerian Millionaire? by romsky: 3:21pm On Jul 17, 2009
my clumsy abeg summarise 4 moi
Jokes Etc › M. J for Oshodi by romsky(op): 3:18pm On Jul 17, 2009
Na so me self see am 4 Oshodi o

Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by romsky: 3:15pm On Jul 17, 2009
u be choirister 4 Deeper life?
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 3:14pm On Jul 17, 2009
which is still same family so sharrap & get busy
Jokes Etc › Re: First Day At Veterinary College by romsky: 3:10pm On Jul 17, 2009
no as dry as aladura's abuna
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 3:08pm On Jul 17, 2009
wats bad in him being a monkey when u r a crossed ape & chimpazee
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by romsky: 3:07pm On Jul 17, 2009
present ya evidence
Jokes Etc › Re: Come Chop by romsky: 3:06pm On Jul 17, 2009
even his gateman don resign voluntarily
Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by romsky: 1:40pm On Jul 17, 2009
no wonder
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 1:38pm On Jul 17, 2009
who is rom?
Jokes Etc › Re: Lack Of Vision! by romsky: 1:37pm On Jul 17, 2009
if u buy the original CD d lyrics r written inside
just like this Donnie McClurkin from the  Psalms, Hymns and Spiritual Songs Album

I call you Holy
Lord you are Holy
You are so Holy to me!
I call you Holy
Lord you are Holy
Holy you are
and Holy you'll be.
Yeah


I call you Holy Faithful
I call you Jesus
I call you Mastor
I call you Awesome
I call you Worthy
I call you All That
etc

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 188 (of 821 pages)