Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 11:50am On Jul 07, 2009 |
gud evenin my clumsy |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 11:50am On Jul 07, 2009 |
dem barca na same |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 11:47am On Jul 07, 2009 |
b4 nko na u get am u wey we invite come dinning yet u wan take ova odeshi |
Jokes Etc › Re: Workers Sabi Lie by romsky: 11:46am On Jul 07, 2009 |
dat one even better pass |
Jokes Etc › Re: Ashebi For Micheal Jackson's Burial! by romsky: 11:46am On Jul 07, 2009 |
abeg go siddon cuz mad rush don start |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 11:42am On Jul 07, 2009 |
goals wey be say na spectators go catch |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 11:41am On Jul 07, 2009 |
the children go lie to friends say she be their nanny wey come from fillage |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by romsky: 11:39am On Jul 07, 2009 |
hmm e go soon bcome fight of d titans |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by romsky: 11:37am On Jul 07, 2009 |
u self wan go wia los[b]t[/b] angel[b]s[/b] dey |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 11:36am On Jul 07, 2009 |
2 months abi 2 minutes?
no wonder those call centres no dey gree greet u |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by romsky: 11:33am On Jul 07, 2009 |
wey get honor pass u |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 11:33am On Jul 07, 2009 |
but i av been faithful to u now wat else do u want 
dont tel me its bcuz i didnt give u money last week  |
Jokes Etc › Re: Application To Be Nairaland's Moderator! by romsky: 11:32am On Jul 07, 2009 |
chei i no fit use him beg God 4 pikin at all |
Jokes Etc › Re: Workers Sabi Lie by romsky: 11:31am On Jul 07, 2009 |
those xpired condoms abeg they r not even in vogue |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by romsky: 11:30am On Jul 07, 2009 |
yea just wonderin wat ur sis saw in him |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 11:29am On Jul 07, 2009 |
make her pikin come ask weda she fight leopard |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 11:16am On Jul 07, 2009 |
abeg no let children see dat ya horrific tit o |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by romsky: 11:15am On Jul 07, 2009 |
but u don collect bribe plenty from him cuz i'd seen u in his car 3 diffrent times |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 11:14am On Jul 07, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 11:12am On Jul 07, 2009 |
wat can u do without me by ya syd
take  |
Jokes Etc › Re: Workers Sabi Lie by romsky: 11:11am On Jul 07, 2009 |
water no dey drum |
Jokes Etc › Re: Application To Be Nairaland's Moderator! by romsky: 11:10am On Jul 07, 2009 |
plus him cry for mama |
Jokes Etc › Re: Ashebi For Micheal Jackson's Burial! by romsky: 11:09am On Jul 07, 2009 |
u call dat eye wey be lyk shrek own sexy? |
Jokes Etc › Re: Workers Sabi Lie by romsky: 11:06am On Jul 07, 2009 |
eva present tatafo |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 11:05am On Jul 07, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by romsky: 11:03am On Jul 07, 2009 |
my clumsy wey no dey hear well with 2 ears b4 don surfer be dat o |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by romsky: 11:02am On Jul 07, 2009 |
nich go die completely be dat |
Jokes Etc › Re: Lord Please Save Us From All These Hungry Police In Nigeria: by romsky: 10:59am On Jul 07, 2009 |
poor souls
|
Jokes Etc › Re: Joke Of The Day by romsky: 10:55am On Jul 07, 2009 |
obviously she doesnt |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 10:54am On Jul 07, 2009 |
your acct balance is too low 4 d destination u r trying to call |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 10:53am On Jul 07, 2009 |
person wey no get try again later offer |
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 10:50am On Jul 07, 2009 |
question mark |