₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,702 members, 8,513,253 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 04:31 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 206 207 208 209 210 211 212 213 214 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 1:51pm On Jul 06, 2009
cheesy cheesy na d 2 of dem even share the above & below
Jokes Etc › Re: Change Ur Colour by romsky: 1:49pm On Jul 06, 2009
u can be her first customer
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:50pm On Jul 06, 2009
na me & u join 2geda now
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 12:49pm On Jul 06, 2009
abeg rephrase i no get am
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by romsky: 12:43pm On Jul 06, 2009
dey front & anoda dey back
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by romsky: 12:43pm On Jul 06, 2009
u don waka go now
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:40pm On Jul 06, 2009
wen we don slice her tongue for onion stew
Jokes Etc › Re: Compensation by romsky: 12:39pm On Jul 06, 2009
bery bery sure
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 12:37pm On Jul 06, 2009
ova confidence wan kill me on dat
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by romsky: 12:36pm On Jul 06, 2009
na 2day
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 12:36pm On Jul 06, 2009
moi who else can claim the name or title of innocent hia
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 12:34pm On Jul 06, 2009
abeg my lungs no tu wide lyk urs
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:34pm On Jul 06, 2009
i beg to disagree wid u on dat conlusion
Jokes Etc › Re: Ashebi For Micheal Jackson's Burial! by romsky: 12:33pm On Jul 06, 2009
of cuz u r not a member of d family
Jokes Etc › Re: You Must Laugh by romsky: 12:32pm On Jul 06, 2009
angry
Jokes Etc › Re: Change Ur Colour by romsky: 12:32pm On Jul 06, 2009
ita a matter of choice abi na opinion
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 12:31pm On Jul 06, 2009
na so recession deal with u reach
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:30pm On Jul 06, 2009
she too dey lie lyk say na lie water she take baff, cook & rub faze
Jokes Etc › Re: Change Ur Colour by romsky: 12:28pm On Jul 06, 2009
lai lai u be my person tongue
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 12:27pm On Jul 06, 2009
y u self dey isolated
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:26pm On Jul 06, 2009
dont tell me u aint boy enuf
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 12:25pm On Jul 06, 2009
no laff piss for boxer o
Jokes Etc › Re: Change Ur Colour by romsky: 12:22pm On Jul 06, 2009
b4 nko?
kini big deal
Jokes Etc › Re: Ashebi For Micheal Jackson's Burial! by romsky: 12:22pm On Jul 06, 2009
with all pleasure
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:17pm On Jul 06, 2009
not really but she dey always change men lyk tissue paper
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 12:16pm On Jul 06, 2009
cuz d yansh big pass ya own?
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 12:15pm On Jul 06, 2009
i second dat
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 12:14pm On Jul 06, 2009
y u self dey do lastma work
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:13pm On Jul 06, 2009
he'll dash u his sister teissys
Romance › Re: My Girl Gat A Tatoo On Her Private! by romsky: 12:11pm On Jul 06, 2009
they neva even slap, spit or nail u to d cross
Events › Re: Seun Osewa Wedding Pictures by romsky: 12:06pm On Jul 06, 2009
kia
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:05pm On Jul 06, 2009
hb pencil self fat pass wetin syl carry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 206 207 208 209 210 211 212 213 214 (of 821 pages)