₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,773 members, 8,513,615 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 09:45 AM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 271 272 273 274 275 276 277 278 279 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 12:29pm On Jun 16, 2009
awww poor sam
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:22pm On Jun 16, 2009
na borrowed or snatched mirror u wia so
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by romsky(op): 12:19pm On Jun 16, 2009
blissieng:
You'd have to pay for using that! Ole
dont even go there cus u r in no way related to the Marley family, they r not even aware of ya existence
Jokes Etc › Re: The Joke Ibkaye Forgot. . . . . . . . . . . by romsky: 12:13pm On Jun 16, 2009
myko don dey doubledate b dis o
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 12:09pm On Jun 16, 2009
my luv abeg tell am with slap
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by romsky: 12:08pm On Jun 16, 2009
from food wey dey floor?
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 12:05pm On Jun 16, 2009
wat do u tink
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 12:00pm On Jun 16, 2009
na wa o
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 11:53am On Jun 16, 2009
wahala dey o
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 11:23am On Jun 16, 2009
na u be typist na
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 11:16am On Jun 16, 2009
taxi u try
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 11:04am On Jun 16, 2009
massacre u sabi type o
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 10:55am On Jun 16, 2009
shocked
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 10:47am On Jun 16, 2009
wondering wanderers
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by romsky: 10:44am On Jun 16, 2009
sheer evidence dat u r truely drunk
Jokes Etc › Re: Cool Fm by romsky: 10:42am On Jun 16, 2009
pls take ur morning dosage
Jokes Etc › Re: Lola And Clemcy What Are U Doing by romsky: 10:40am On Jun 16, 2009
c wetin idleness fit cause
Jokes Etc › Re: Psalms 23 by romsky: 10:38am On Jun 16, 2009
y didnt u upload d pix alongside?
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 10:37am On Jun 16, 2009
kerosene dey sleep?
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by romsky: 10:35am On Jun 16, 2009
yes & i av evidence
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by romsky: 10:29am On Jun 16, 2009
wetin luv no fit cause?
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by romsky: 10:21am On Jun 16, 2009
Ben r u sure u work in fidelity bank ?
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 10:18am On Jun 16, 2009
ben10
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 10:17am On Jun 16, 2009
ben10 HUD?
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by romsky: 10:15am On Jun 16, 2009
ya faze shows it more

my clumsy sends luv
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 10:13am On Jun 16, 2009
na nyt duty he  bin dey yesterday?
Jokes Etc › Naija Abbreviations by romsky(op): 10:01am On Jun 16, 2009
My peoples,
E don reach time wey we, as origina Niaja
peoples go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, ROTFLMAO, BRB,
WAS, etc etc. When we fit dey use abbreviation for our own exceptional
street lingua.
why?

1. ur at work and ur chattin, no amount of spyware and things go bother
you, u go still fit yab ur boss NS(nothin spoil) whilst u still dey
answer the mugu YB (Yes Boss).

2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will further
foster the bond one a ONE NAIJA, especially since its written and thus
there's no chance of Danjuma pronouncing anything hilariously.

3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun
indoctrinating others too.NLT (I shant translate this).It's a hell of Lingua.

So peoples, LGT!

1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 5:07pm On Jun 15, 2009
reservoir don full o jare
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 5:06pm On Jun 15, 2009
c as dis fillage fece me i face u boi dey scream
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 5:05pm On Jun 15, 2009
Really Only University Nude Dancers

LOVES
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 5:04pm On Jun 15, 2009
na wah 4 dis little dani o
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 5:03pm On Jun 15, 2009
na me u join yansh do d job?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 271 272 273 274 275 276 277 278 279 (of 821 pages)