Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 2:22pm On May 19, 2009 |
romade: d chics dey healthy but no egg needs hatching cbase: ROM-ROM, no mind, na u sabi pass, u hear? Ben20001: no egg needs hatching, my rommie must explain this |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 2:19pm On May 19, 2009 |
hmm una dey try o |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 2:16pm On May 19, 2009 |
tisha ben |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 2:16pm On May 19, 2009 |
i dey but u no notice say my username change? my battery flat i just carry person laptop & forgot to change d username of d last logger |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 2:14pm On May 19, 2009 |
lola u no notice wetin hapin to my name? |
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by romsky: 2:14pm On May 19, 2009 |
who be dis offsyd poster? my clumsy small small o |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 1:12pm On May 19, 2009 |
no mind d copy copy |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by romsky: 12:47pm On May 19, 2009 |
see class monitor |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 12:39pm On May 19, 2009 |
warri far from my fillage |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 12:38pm On May 19, 2009 |
u wey still be girl |
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by romsky: 12:38pm On May 19, 2009 |
pele |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 12:37pm On May 19, 2009 |
he no wear him hearing aid |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 12:35pm On May 19, 2009 |
benji wey still dey follow jss 3 girls |
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 12:35pm On May 19, 2009 |
una go be lyk d lion & d jewel |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 12:34pm On May 19, 2009 |
syl no fit do anytyn na tyty be him bla bla mate |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:58am On May 19, 2009 |
no he is blind with his sliced tongue |
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 11:57am On May 19, 2009 |
lola wey dey massively built lyk aso rock no dare her o |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by romsky: 11:54am On May 19, 2009 |
who no know sikirat, d flat yansh & slippers-bosom |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 11:52am On May 19, 2009 |
u don press mute button b dat |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:51am On May 19, 2009 |
lyk ABC |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 11:50am On May 19, 2009 |
u mean hand recession |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 11:43am On May 19, 2009 |
no mind i-be-boi |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by romsky: 11:40am On May 19, 2009 |
ben wey dey toast only 1 side |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:34am On May 19, 2009 |
but she fit back sleeping lion |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:33am On May 19, 2009 |
fanx honeypie benji cut ya hat out |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 11:32am On May 19, 2009 |
Sege |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 11:22am On May 19, 2009 |
she don forget say one eye man is a king in d land of d blinds |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 11:17am On May 19, 2009 |
d one u do midnyt call with wen ur boss is in d gents |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:15am On May 19, 2009 |
spencer ya jiki, aiki, yara da duka
ow ya compulsory sabbatical leave |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by romsky: 11:12am On May 19, 2009 |
he was temporarily banned |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 11:10am On May 19, 2009 |
d tyn don become part of u |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 11:07am On May 19, 2009 |
hope u meant two cus i know of one wey don dey ancient |