Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 11:03am On May 19, 2009 |
typographical error |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:00am On May 19, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by romsky: 10:13am On May 19, 2009 |
u min say he dey peep women for loo & swimming pool while he dey insyd belle
naughty sammy |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 10:08am On May 19, 2009 |
lol |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 10:04am On May 19, 2009 |
i pity girl wey him go tell I Luv U |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 9:58am On May 19, 2009 |
u tink say na everybody sabi lie lyk u |
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by romsky: 9:52am On May 19, 2009 |
no wonder d mirror no dey comot from him faze poor syl |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 9:51am On May 19, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: When A Woman Is On The Scale by romsky: 9:49am On May 19, 2009 |
no mind dat gwarinpa boi |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 8:53am On May 19, 2009 |
who dey deceive dis one |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:37pm On May 18, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 4:36pm On May 18, 2009 |
dont use ur sleeve to wipe sweat again |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by romsky: 4:35pm On May 18, 2009 |
crazypikin na wah i bin tink say internent ban u |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 4:34pm On May 18, 2009 |
u no fit survive am |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 4:33pm On May 18, 2009 |
na so me self see am |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 4:32pm On May 18, 2009 |
real wah |
Jokes Etc › Re: Dear Lord, I'll Beat Her To Death by romsky: 4:31pm On May 18, 2009 |
he peep person for bathroom |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 4:29pm On May 18, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 4:29pm On May 18, 2009 |
2faz don talk am |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 4:28pm On May 18, 2009 |
i dare not lie yeah just lyk dat cld u pls go lower |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 4:27pm On May 18, 2009 |
boi wey poor pipul dey call poor |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 4:26pm On May 18, 2009 |
network busy |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by romsky: 4:25pm On May 18, 2009 |
i already requested for a divorce |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:23pm On May 18, 2009 |
olodo na A begin d alphabelts |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 4:22pm On May 18, 2009 |
d boi tink say we just dey hia dey luk dubbish |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 4:21pm On May 18, 2009 |
its saying not advisable |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 4:19pm On May 18, 2009 |
yellow tietie |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by romsky: 4:16pm On May 18, 2009 |
haba |
Jokes Etc › Re: Guess My Age by romsky: 4:15pm On May 18, 2009 |
okonta |
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by romsky: 4:14pm On May 18, 2009 |
d akpu wey she chop fit act as bomb |
|
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 4:04pm On May 18, 2009 |
she needs serious & urgent attention |