Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 1:43pm On May 11, 2009 |
she neva chop so no worry |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 1:43pm On May 11, 2009 |
obviously d pig catarrh got u just after ur therapy from d bird flu |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by romsky: 1:41pm On May 11, 2009 |
he neva take cold shower |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 1:40pm On May 11, 2009 |
lola e be lyk say dis bobo don fall in ruv with u abeg give am ya fone number & house addy so una go , make luv & not war |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 1:37pm On May 11, 2009 |
a goat with a diffrence if dat exists in ur dic. 99% of ur sanity is equal to 1% of myn |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 1:34pm On May 11, 2009 |
yes o no be new tyn self |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 1:30pm On May 11, 2009 |
orile na wah o see as u write epistle for my paddy |
|
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 1:26pm On May 11, 2009 |
e dey sweet u 4 body bah? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:26pm On May 11, 2009 |
d roof dearie |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 1:25pm On May 11, 2009 |
yes i tipped dem with 5naira |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:24pm On May 11, 2009 |
u piss 4 body |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 1:22pm On May 11, 2009 |
bash e be lyk say d ops no go well pls see ya doc 4 a cross check |
|
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 1:19pm On May 11, 2009 |
visiting my clumsy & kerewa |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:16pm On May 11, 2009 |
u be toni montana sister? |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:15pm On May 11, 2009 |
he dey serve punishment so no lunch |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 1:14pm On May 11, 2009 |
sharap wen elders spik u luk at ur toes with ya mouth shut |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 1:13pm On May 11, 2009 |
lola na surgeon 4 synergy club apapa wia benji dey do waiter |
Jokes Etc › Re: Please Help oh This Gurl dey Chase Me With Knife ! by romsky: 1:11pm On May 11, 2009 |
y u self dey follow dat apari about |
Jokes Etc › Re: Definition Of Marriage In America by romsky: 1:09pm On May 11, 2009 |
i disagree patapata |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 1:08pm On May 11, 2009 |
no one but ble |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:07pm On May 11, 2009 |
d boi rufs u sha |
|
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:06pm On May 11, 2009 |
water |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 1:05pm On May 11, 2009 |
na bash ali re-incarnation |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 1:00pm On May 11, 2009 |
y ur tit be lyk wetin dem dey use 4 horror film so |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:59pm On May 11, 2009 |
angry lola |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:56pm On May 11, 2009 |
real wah 4 small pikins dem body |
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 12:53pm On May 11, 2009 |
serious error |
|
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 12:36pm On May 11, 2009 |
na till next yr b4 dem free am |