₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,818 members, 8,513,829 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:40 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 432 433 434 435 436 437 438 439 440 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: The Boy, The Frog And The Milkman! by romsky: 3:17pm On Apr 08, 2009
owe lo pa
awww poor froggie & lytle jaguda
Jokes Etc › Re: The School Boy And His Goat. by romsky: 3:15pm On Apr 08, 2009
lyk tisha lyk pupil
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 3:14pm On Apr 08, 2009
oya u fit enter d toilet but d smell still strong o
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 3:13pm On Apr 08, 2009
as 5tit comot 4 ur mouth e come make u get smimling face i swear
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 3:12pm On Apr 08, 2009
i no lyk repetition
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:10pm On Apr 08, 2009
na so u tink
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 3:09pm On Apr 08, 2009
time keeper
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:06pm On Apr 08, 2009
u b party rider
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:06pm On Apr 08, 2009
u self lenu lyk fish
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 3:05pm On Apr 08, 2009
yes
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:03pm On Apr 08, 2009
if i rock & run away na make we 4 rock anoda day eh
face me i face u oh yea
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 3:02pm On Apr 08, 2009
benjy na my version i bin dey write
e be lys say na pirated copy i buy  embarassed
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 3:01pm On Apr 08, 2009
tatafo i mention u join
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 2:58pm On Apr 08, 2009
comma
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 2:56pm On Apr 08, 2009
see me see ben wahala sho
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 2:55pm On Apr 08, 2009
no be dat ur jalopy u stil dey drive?
Jokes Etc › Re: Find Ur Location by romsky: 1:46pm On Apr 08, 2009
inglish mistress
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:45pm On Apr 08, 2009
aww poor benjy ow i wish he can see his enemies at work
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:40pm On Apr 08, 2009
Guinness at Agege after dunlop well u fit no know d place since u no find job reach dat syd

omo iya banke i no dey see u o
Jokes Etc › Re: Find Ur Location by romsky: 1:39pm On Apr 08, 2009
u self clear for road usher wey wear slippers under coat abi u wan call wetin u wear suit?
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by romsky: 1:35pm On Apr 08, 2009
so wat av u concluded?
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:34pm On Apr 08, 2009
no i want IRS to follow him
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:33pm On Apr 08, 2009
error modify b4 i alert
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:33pm On Apr 08, 2009
u r so intelligent in reverse
Jokes Etc › Re: Breaking News by romsky: 1:32pm On Apr 08, 2009
na prayer abi song so i go know weda to say in d highest halleluyah or amen
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 1:31pm On Apr 08, 2009
my clumsy go play baba ijebu with march salary & d tyn no gree bring d checked numbers o
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:29pm On Apr 08, 2009
wetin i wan send 4 email again
anyway i dey Guinness ogba
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 1:28pm On Apr 08, 2009
ben counsel na fake, unbranded & has no reg or nafdac no

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 432 433 434 435 436 437 438 439 440 (of 821 pages)