₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,819 members, 8,513,831 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:42 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 435 436 437 438 439 440 441 442 443 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:11am On Apr 08, 2009
wetin una dey gather 4 ?
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 11:09am On Apr 08, 2009
i no say u no dey enta church until offering tym don pass
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by romsky: 11:08am On Apr 08, 2009
u tink say we no know say u tap current for ur fone from colleagues
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:07am On Apr 08, 2009
i no sabi flash o jare
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 11:04am On Apr 08, 2009
lola wen last u go church?
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:03am On Apr 08, 2009
error detector lola
Jokes Etc › Re: Save A Soul[dont Make Shola A Eunuch At His Prime] by romsky: 10:51am On Apr 08, 2009
clemcykul:
lol
pls find romade for me
my arms felt empty & my lips cold cus i cld not hold or kiss u today my clumsy i cant wait to be with u
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by romsky: 10:45am On Apr 08, 2009
but tatafo is allowed cus dat na my specialised insult o
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 10:41am On Apr 08, 2009
or the village chief
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:39am On Apr 08, 2009
na u talk dat one join
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:39am On Apr 08, 2009
real wah
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:37am On Apr 08, 2009
ask well o cus she sabi spit 4 person body
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 10:36am On Apr 08, 2009
yes insyd sahara dessert
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:34am On Apr 08, 2009
y u self go dey flash gbo gbo bigs boy lyk u
anyway wat of yim?
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 10:33am On Apr 08, 2009
black abi indian commando
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 10:32am On Apr 08, 2009
wetin dey do dis carpenter
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by romsky: 10:30am On Apr 08, 2009
me na person bah
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:29am On Apr 08, 2009
wia d flash?
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by romsky: 10:25am On Apr 08, 2009
me too















its to input into www.tatafo.com o so make una na cause me at all at all cheesy cool kiss
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 10:24am On Apr 08, 2009
lagos
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 10:23am On Apr 08, 2009
na so i no even pity her
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:22am On Apr 08, 2009
wetin u xpect from a mushin + oluwole born & bred



benjy hala me
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:21am On Apr 08, 2009
lyk u did
Jokes Etc › Re: Clem! Clem! by romsky: 10:20am On Apr 08, 2009
fanx 2 Jah u can now see cheesy
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:19am On Apr 08, 2009
romade:
u min say he don gather wyt bia 4 mouth & armpit with sagged bla bla chei no wonder he will be the next osama
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 10:18am On Apr 08, 2009
person call u pet name u dey form lyk say u get any pet name since u enta world
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 10:15am On Apr 08, 2009
but dat na ur favorite desert jumoke
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 10:14am On Apr 08, 2009
she no pad d tyn well be dat but na by force 2 get big yansh ?
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 10:13am On Apr 08, 2009
na village futballer
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 10:11am On Apr 08, 2009
u min say he don gather wyt bia 4 mouth & armpit with sagged bla bla chei no wonder
Jokes Etc › Re: Clem! Clem! by romsky: 10:08am On Apr 08, 2009
na u i dey talk to see ur hair do wey pass don king head , d headgear self pass d one madm kofo dey nack

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 435 436 437 438 439 440 441 442 443 (of 821 pages)