₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,818 members, 8,513,829 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:40 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 433 434 435 436 437 438 439 440 441 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:27pm On Apr 08, 2009
Thank God
God No B Man O
4 If God No B Man O
I 4 Don Die O
I 4 Don Kpeme O
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:24pm On Apr 08, 2009
i no dey pity dat kain person
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by romsky: 1:23pm On Apr 08, 2009
na lie
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 1:22pm On Apr 08, 2009
a rephrase of my siggy
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:22pm On Apr 08, 2009
ble if u bring my jersey i will take u to passbar or synergy
wia u wan stay self?
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 1:20pm On Apr 08, 2009
fanx babun
Jokes Etc › Re: Find Ur Location by romsky: 1:19pm On Apr 08, 2009
na mirror go kill fyn girl
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:17pm On Apr 08, 2009
helep me tell am again
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 1:16pm On Apr 08, 2009
she fit wen she put bad garri insyd gud one
Jokes Etc › Re: Find Ur Location by romsky: 1:14pm On Apr 08, 2009
stop winking at moi
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:13pm On Apr 08, 2009
spen but y u take take mirror cover eye if him no fall ya hand?
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:11pm On Apr 08, 2009
d ones i luv so much
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 1:10pm On Apr 08, 2009
ok o just no comot d modify button again
Jokes Etc › Re: Find Ur Location by romsky: 1:09pm On Apr 08, 2009
inglish no be him papa language o jare
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 1:08pm On Apr 08, 2009
na dani press pause button
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:07pm On Apr 08, 2009
ble i tot of sumtyn lyk dat last xmas but u know ow dis pipul be though it wil be fun to finally meet peeps dat make ur day complete
i already met sum sha
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 1:04pm On Apr 08, 2009
dani abeg come clarify abi na educate us o
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 1:03pm On Apr 08, 2009
she just dey spit anyow, chop anywia & even slip everywia
Jokes Etc › Re: Bald Hair by romsky: 12:57pm On Apr 08, 2009
shola wen u graduate

Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 12:53pm On Apr 08, 2009
shola watch ur typin ehen i no wan make dem ban, bind & bound u o
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 12:51pm On Apr 08, 2009
no he just add awilo 4 ur blues
u no even sabi maintain na real wah 4 u
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by romsky: 12:49pm On Apr 08, 2009
make more space 4 lola self
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:49pm On Apr 08, 2009
dat guy sabi owe person, especially those widows wey dey sell palmy 4 him junction
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 12:33pm On Apr 08, 2009
my spencer welcome i hia wetin happin o
abeg take heart no so dis world be
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 12:33pm On Apr 08, 2009
wetin do shola post?
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:31pm On Apr 08, 2009
the sympton don persist for ova 6 months & u neva report to d nearest doc una wicked
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 12:30pm On Apr 08, 2009
na wah o
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 12:29pm On Apr 08, 2009
antashi lafiya yau?
Jokes Etc › Re: You Mess, Apple Fly Gate! by romsky: 12:28pm On Apr 08, 2009
by slashin his dinner into 2
Jokes Etc › Re: No Joke---preaching time by romsky: 12:28pm On Apr 08, 2009
america wonder abi america wanderer

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 433 434 435 436 437 438 439 440 441 (of 821 pages)