Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by romsky: 12:48pm On Sep 19, 2008 |
yeye wat is funny  |
Forum Games › Re: Gotta Get It Off My Chest Thread by romsky: 12:47pm On Sep 19, 2008 |
kai u blind wetin i say diff from wetin u dey talk o  comot glasses & clean well well  den read again haba  no let Kola hia u o  |
Forum Games › Re: Free Chatting Here by romsky: 12:45pm On Sep 19, 2008 |
sure u aint hallucinating person no want u again she dey gbadun lyf ryt now but u still wan shuk head its a pity d guys wld only request for 50kobo 4 ur own ransom if not i 4, |
Forum Games › Re: One-word Association by romsky: 12:41pm On Sep 19, 2008 |
spoke |
Jokes Etc › Re: Question And Answer Time by romsky: 12:37pm On Sep 19, 2008 |
no wia is it  |
Forum Games › Re: One-word Association by romsky: 12:36pm On Sep 19, 2008 |
philip |
Jokes Etc › Re: Question And Answer Time by romsky: 12:34pm On Sep 19, 2008 |
tufe actually dumped u not me inclusive
yaba market is famous apart from d psycho hospital for second hand clothings |
Jokes Etc › Re: Jeovy, Cbase And The Priest by romsky: 12:32pm On Sep 19, 2008 |
sure it wasnt u |
Jokes Etc › Re: Question And Answer Time by romsky: 12:29pm On Sep 19, 2008 |
|
Forum Games › Re: One-word Association by romsky: 12:27pm On Sep 19, 2008 |
phanton |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by romsky: 12:26pm On Sep 19, 2008 |
r u callin me a busy body  |
Forum Games › Re: Free Chatting Here by romsky: 12:24pm On Sep 19, 2008 |
now another cry cry husband if no contact had bin made on ransom den she sure is aving fun & does not want to be found xpecially by u  |
Forum Games › Re: Gotta Get It Off My Chest Thread by romsky: 12:20pm On Sep 19, 2008 |
swtrat did u av to  in public  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by romsky: 12:18pm On Sep 19, 2008 |
sumtyn wrong with ur eyesight honey  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by romsky: 11:51am On Sep 19, 2008 |
did i point at ya  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by romsky: 11:49am On Sep 19, 2008 |
|
Forum Games › Re: Gotta Get It Off My Chest Thread by romsky: 11:48am On Sep 19, 2008 |
sori do u nid help from nlds  |
Jokes Etc › Re: Letter To Phcn by romsky: 11:46am On Sep 19, 2008 |
by midnyt  ur trns go xplode gbosa, d fuses wld turn grey, ht & lt wld bcome wireless  |
Jokes Etc › Re: The Five Secrets Of A Perfect Relationship by romsky: 11:42am On Sep 19, 2008 |
huh tiger in bed, jaguar in garage  |
Forum Games › Re: One-word Association by romsky: 11:39am On Sep 19, 2008 |
hearsay |
Jokes Etc › Re: Question And Answer Time by romsky: 11:39am On Sep 19, 2008 |
me no get wahala now na d pass me down from our aunt in USL-O hope u know d place |
Jokes Etc › Re: Imagine This! by romsky: 11:35am On Sep 19, 2008 |
try matthew 9 vs 20  |
Forum Games › Re: One-word Association by romsky: 11:25am On Sep 19, 2008 |
rumour |
Jokes Etc › Re: The Five Secrets Of A Perfect Relationship by romsky: 11:23am On Sep 19, 2008 |
now which of the 4 would be the mother of ur pikins as u no nid wyf |
Jokes Etc › Re: Letter To Phcn by romsky: 11:21am On Sep 19, 2008 |
sure no be our transformer dey ur area so cos we sabi get light no be small o |
Jokes Etc › Re: Question And Answer Time by romsky: 11:18am On Sep 19, 2008 |
hey finally u arrive 0w was ur nyt  hope i no enta ur drims mama say may u sell okro finish b4 u come house o i don go yaba to select ur dinner gown  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by romsky: 11:14am On Sep 19, 2008 |
|
Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by romsky: 11:12am On Sep 19, 2008 |
Amanda by Don Williams Ok stop hitting on me  work dey 2morow so no TGIF  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by romsky: 11:10am On Sep 19, 2008 |
preferably in a remote village without gsm or internent access shd be gud for lalaboi |
Forum Games › Re: What Song Are You Really Feeling Now? by romsky: 11:01am On Sep 19, 2008 |
Lady in red - Chris De Burgh
wetin dey happen 4 ya syd Ok |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by romsky: 10:58am On Sep 19, 2008 |
lalaboi i nid to see ya mama cos ur play play tu much |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by romsky: 10:54am On Sep 19, 2008 |
yes my luv  lalaboi y u dey waste money lyk dat  simple english u no fit translate  |