Romsky's Posts
Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 788 789 790 791 792 793 794 795 796 (of 821 pages)
saucekid is d poorest magga |
bad pikin ![]() |
they are makin luv on d olumo rock at abeokuta, ogun state ![]() |
true luv indeed, hmmmmmmmmmmm ![]() |
did u not see d topic as neck twister shio |
Jeovy d no u r trying to call is not reachable at d moment pls, try again later i talk to u ![]() ennyluv, dis is luv in sharing ![]() & i av not said nytyn implicatin such |
just passing o |
did u not see d missive i sent ya ![]() no let work kill u o ![]() no let dem know u sabi work well well dat one delays promotion no be small ![]() av yaself a pleasant wikend oooooooops saucekid is ryt hia with me, says hi & cant make it ova ![]() |
everybody |
my love stress not urself lalaboi's desire is to bcome a mechanic ![]() dont tell him i told u |
y u dey open eye na crime fyters abeg if u neva reach to toast girl close mouth waka may breeze blow my body jo |
oh that is my knight in shining armour my prince charming always coming when needed |
YB sit down now no go skul olodo u no even know ur yeye husband name na real wah o nyway i go kip OK unda my wrapa 4 u it was 9ice knowing u as his babysitter OK no worry we dey kampe till she find level ![]() & no try nytyn with me o Lalaboi wetin do u |
[center]Uneducated Boy Caught In Baby Trading[/center] |
God help d person wey chop d rodent infested egusi |
sowwwwwwwwwwy |
everytyn |
hope not with farts though ![]() cos dey myt go for re-inforcement |
smart babe |
something |
winning syd ![]() so stop running from d battle its beta to die brave in d battle than be a coward so let me see d arrow shot in ur eye not backside ![]() |
shanko |
gab sure u aint d rat now |
kai Gab no tell me say u dey fear dat tiny tyn just because he is saucy ow many race he fit complete no shake o |
ewe |
well well well was tinking it wld be sam ![]() hope u stamped him to death ![]() cos he say make u dey run go enter grave by yaself |
or r u still waiting 4 d Mark, Luke & John version ![]() |
sheep |
Gabby me smell rat o |
jealousy by onyeka abi na who self YB leave my name alone o abi u see Ok back me wetin self ![]() |
ryt question but addressed to d wrong person cayon nids it more |
wait in vain - Wailers YB r u really cross-eyed |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 788 789 790 791 792 793 794 795 796 (of 821 pages)





