Romsky's Posts
Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 791 792 793 794 795 796 797 798 799 (of 821 pages)
katakata go sele b dat o from passerby to lova |
sims u lyk me stop picking on me search 4 ya size my cert was in primary level ow e go be ssce & nce dat one na 4 u now eniola ko titino tell mama say my English don beta o |
sho na woman u sabi fyt agbaya. |
copy copy |
y should he use his koboko when he is d one to be flogged ehn ty |
switrat wia d correction dey o na built, in abi lova ![]() abeg sista no be sister ![]() i sure say na f10 u carry 4 neco ![]() learn to take tyns easy in lyf abbreviation na my style as i no get plenty moni to dey buy book huh ![]() ooh by d way i bagged a cert in English |
its a world filled with vain |
hmmm sims one has to kip u unda watch |
cy close mouth jo, so u bcame jobful & 4got me nyow welcome back |
hi dude ![]() |
u still dey try pass ok ![]() more practise wld make u berra ![]() ok i no ask u address oh see ol skul style |
comot 4 road may breeze blow my body jo 2 minute boy |
Okanran:i prefer real men not mere boys in needle & thread pants abeg boy wey still dey fear him mama as he dey under her roof yeye husband of yawa wife |
rounds fem yb & ok 1 5 1 2 0 2 3 10 5 4 -2 7 fem which kain xperience i go wound u o ok promiscuity na new tyn ask yb she be my mentor yb yawa go soon burst 4 ya head jc alias just come na skul wey ya mama send u go be that amebo from house no 17 to no 48 shio, wia u see cynthia |
i don die ![]() |
enny bring it on nytym, a lady with an attitude ![]() ndu isnt my live-in-lover but my in-built lova [quote author=ennyluv_6 link=topic=172942.msg2820261#msg2820261 date=1221750509]@ndumart talk for your self stop pushing your live in lover to answer for u. take care.[/quote] isnt yourself spelt dis way oops typographical error, spell check next tym& oh clem is unisex ![]() |
rounds fem yb & ok 1 5 1 2 0 2 femm wake up from ur slumber ![]() |
swit granma check my record 1. Kola 2. opslag ![]() 3. ndumart ![]() 4. Bbeee ![]() 5. sam milla ![]() 6. ok till i dumped him ![]() 7. tu numerous to number ![]() |
IMissedYou ButRytNow NotSoSure |
do u av to shout |
rounds fem yb & ok 1 5 1 |
sima as in see my ma= sima |
granma ur battery go run down ![]() |
with dirty shoes ![]() |
4 once u spoke ma mind granma |
mebo-nebo ![]() |
sim u no see say i don ask am |
who wan rival old woman |
ops do u eva take corrections ![]() |
i tink so ![]() |
granpa dont corrupt me o ![]() |
r u who u r |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 791 792 793 794 795 796 797 798 799 (of 821 pages)








